Back to Top

Peace (feat. Asound & Promphizy) Video (MV)

Dexywane - Peace (feat. Asound & Promphizy) Lyrics

Uhmmmm uh hmm hmm hmmm
Ayy ayy ayy ayy ayy ayy ayy
If you give me peace I'm keeping
Me I no want beef for your case I'm Vegan
Love me or not my baby make you come tell me
Cos me I no want girl wey go give me high bp
Ahh ahh ahhh
Omo me I don craze o
In love with this your body make I confess o
Number 1 for your eye I come first o
I never seen a shawty with this kind face o
Oh oh oh
Don craze o oh oh ah
I Confess o oh oh ah
Come first o
Never seen a shawty with this kind face o
I use eledumarai beg you I dey beg you my love
Cos only you the give me love wey make my heart dissolve
I want this feeling for life make e no stop
Cos na you go be my one and only bus stop
You're my one and only my baby
Ain't no competition its just you I want daily
And your body girl you know it's what i am craving
Murder anybody wey wan try e my baby
Try my babe
Girl you're my baby
Ain't no competition it just you I want daily

You Dey my life
You Dey my side
Me I no wan do wetin go make you leave my side
You high pass cigar
My rum and schnapps
You make my body sweet me you're my ou mama
I no fit tell you how e be ah
Cos talk is cheap (cheap cheap cheap )
I suppose credit alert o
Backing all this talking with a trip to Japan o
Show you many doings but my

Normally girl I don't chase o
The story come change on top on your case o
Alcohol and you equals to party decision
E be this your back wey dey block my vision
Wetin Dey your kitchen I wan taste o
If you give me chop me I go lickie the pot
If I turn my back on you na pillar of salt o
Oh oh I don craze o

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Pomack Dennis, Dexywane victor, Aaron Mike
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dexywane

Tags:
No tags yet