Back to Top

Emini yungstar - Reason Lyrics



Emini yungstar - Reason Lyrics
Official




Searching for a reason
I dey reason many things for my mind
Many people dey prison
I dey see many reason,why I must make am
Boy dey suffer, boy dey wail
Man dey hunger,man dey fail
I face sapa'nobody dey
I go make am
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end,at the rest In Peace
Dem go say, dem go say sorry
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end, at the rest In Peace
Dem go say, dem go say so
Duro no duro no
Even if you hear the story moniko duro no
You no know wetin dey sup shut up
You no fit know how e dey be lock up
Simi no simi na,you no fit initiate me
Moniko simi no
I do many collar job just to chop up
Mosalabaru,motunbawonruponpon
Boy dey suffer, boy dey wail
Man dey hunger,man deyfail
I face sapa nobody dey
I go make am
Time dey go,time dey go sorry
Man dey go,man dey go horny
At the end,at the rest In Peace
Dem go say,dem go say sorry
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end,at the rest in peace
Dem go say,Dem go say so
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Searching for a reason
I dey reason many things for my mind
Many people dey prison
I dey see many reason,why I must make am
Boy dey suffer, boy dey wail
Man dey hunger,man dey fail
I face sapa'nobody dey
I go make am
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end,at the rest In Peace
Dem go say, dem go say sorry
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end, at the rest In Peace
Dem go say, dem go say so
Duro no duro no
Even if you hear the story moniko duro no
You no know wetin dey sup shut up
You no fit know how e dey be lock up
Simi no simi na,you no fit initiate me
Moniko simi no
I do many collar job just to chop up
Mosalabaru,motunbawonruponpon
Boy dey suffer, boy dey wail
Man dey hunger,man deyfail
I face sapa nobody dey
I go make am
Time dey go,time dey go sorry
Man dey go,man dey go horny
At the end,at the rest In Peace
Dem go say,dem go say sorry
Time dey go, time dey go sorry
Man dey go, man dey go horny
At the end,at the rest in peace
Dem go say,Dem go say so
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adekunle Ayomide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music




Emini yungstar - Reason Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Emini yungstar
Language: English
Length: 2:23
Written by: Adekunle Ayomide

Tags:
No tags yet