Back to Top

2.0 - Jo Da Da Lyrics



2.0 - Jo Da Da Lyrics
Official




[ Featuring Monolog ]

Ijo jio turn turn turn
Ijo jio turn turn turn
Oya
Hold on baby, sweet like honey
I get problem but e no be money
Come and make it go down for me
Come and make it go down for me
'Cos your body na a particular
You talk say you like am, àti èmi náà
I fit trek for you, okada
I fit sing for you, Fa-So-La
Fine fine baby, over sabi
No be only purse she dey carry
She wan burst my brain, she dey hungry
She wan burst my brain, put it on me
I go provide her
Omo súré tête I don tire
I get in Pounds, Dollar and in Naira
Baby hot like fire, baby hot like fire
Say she like my ting, just dey hold on on
I like my girl with the big gan gan
Igho no be problem, you go get your own 'cos the ting don long
No be matter
Oya pack your tings make we Japa
Kò sí wàhálà, Kò sí wàhálà
Komole jo dada, Komole jo dada
Yeah Jo dada
Bounce your body make you come over
Treat you right girl I won love ya
Spend all my money all on ya, ko lor far
Jo dada, girl I want you to come over
Come hop inna my rover
Spend all my pounds and my dollar, you burst my dada
Baby come over
Make I touch and kiss you all over
Make you be my, be my lover
Make love till the sun is over
Come over
Come chop chop all my dollar
Make I be be be your lover
Make love till the sun is over
Love don enter, the ting don come
Still like my girl with the big gan gan
I dey for Yankee or London
I touch down Naij, go Ibadan
Better food dey, I no go run
My babe dey wise like Solomon
Ijo ijo turn turn turn
Ijo ijo turn turn turn
Say she like my ting, just dey hold on on
I like my girl with the big gan gan
Igho no be problem, you go get your own 'cos the ting don long
No be matter
Oya pack your tings make we Japa
Kò sí wàhálà, Kò sí wàhálà
Komole jo dada, Komole jo dada
Yeah Jo dada
Bounce your body make you come over
Treat you right girl I won love ya
Spend all my money all on ya, ko lor far
Jo dada, girl I want you to come over
Come hop inna my rover
Spend all my pounds and my dollar, you burst my dada
Baby come over
Make I touch and kiss you all over
Make you be my, be my lover
Make love till the sun is over
Come over
Come chop chop all my dollar
Make I be be be your lover
Make love till the sun is over
I like my girl with the big gan gan
I like my girl with the big gan gan
Ijo ijo turn turn turn
Ijo ijo turn turn turn
Oh aye oh aye, oh aye oh aye, oh aye
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ijo jio turn turn turn
Ijo jio turn turn turn
Oya
Hold on baby, sweet like honey
I get problem but e no be money
Come and make it go down for me
Come and make it go down for me
'Cos your body na a particular
You talk say you like am, àti èmi náà
I fit trek for you, okada
I fit sing for you, Fa-So-La
Fine fine baby, over sabi
No be only purse she dey carry
She wan burst my brain, she dey hungry
She wan burst my brain, put it on me
I go provide her
Omo súré tête I don tire
I get in Pounds, Dollar and in Naira
Baby hot like fire, baby hot like fire
Say she like my ting, just dey hold on on
I like my girl with the big gan gan
Igho no be problem, you go get your own 'cos the ting don long
No be matter
Oya pack your tings make we Japa
Kò sí wàhálà, Kò sí wàhálà
Komole jo dada, Komole jo dada
Yeah Jo dada
Bounce your body make you come over
Treat you right girl I won love ya
Spend all my money all on ya, ko lor far
Jo dada, girl I want you to come over
Come hop inna my rover
Spend all my pounds and my dollar, you burst my dada
Baby come over
Make I touch and kiss you all over
Make you be my, be my lover
Make love till the sun is over
Come over
Come chop chop all my dollar
Make I be be be your lover
Make love till the sun is over
Love don enter, the ting don come
Still like my girl with the big gan gan
I dey for Yankee or London
I touch down Naij, go Ibadan
Better food dey, I no go run
My babe dey wise like Solomon
Ijo ijo turn turn turn
Ijo ijo turn turn turn
Say she like my ting, just dey hold on on
I like my girl with the big gan gan
Igho no be problem, you go get your own 'cos the ting don long
No be matter
Oya pack your tings make we Japa
Kò sí wàhálà, Kò sí wàhálà
Komole jo dada, Komole jo dada
Yeah Jo dada
Bounce your body make you come over
Treat you right girl I won love ya
Spend all my money all on ya, ko lor far
Jo dada, girl I want you to come over
Come hop inna my rover
Spend all my pounds and my dollar, you burst my dada
Baby come over
Make I touch and kiss you all over
Make you be my, be my lover
Make love till the sun is over
Come over
Come chop chop all my dollar
Make I be be be your lover
Make love till the sun is over
I like my girl with the big gan gan
I like my girl with the big gan gan
Ijo ijo turn turn turn
Ijo ijo turn turn turn
Oh aye oh aye, oh aye oh aye, oh aye
[ Correct these Lyrics ]
Writer: TWO 0
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 2.0



2.0 - Jo Da Da Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: 2.0
Featuring: Monolog
Language: English
Length: 3:19
Written by: TWO 0
[Correct Info]
Tags:
No tags yet