Back to Top

2SEC - My Head Lyrics

2SEC - My Head Lyrics

[ Featuring Davido, Peruzzi ]

For my head for my head
My heart beats, my heart beats
My heart beats

I want reason you i for like dey your side
If I want visit you
'Cause you just dey my mind
Sounds from the vibe machine i reason you
I want dey your side
I for like visit you 'cause you just dammn
Shekpe!

I for no come if I be hater ele oo
I for don shower you the rabba
I wanna give you two seconds of mine
Eh, so baby cool up your temper
My mama know your name
My papa know your name wetin you want again
Ayayayayoyo my mama know your name
My papa know your name wetin you want again
Yea, manya for my head o for my head o
For my head o manya
Ye manya for my head o for my head o
For my head o

I want reason you i for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind
I want reason you i for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind

Boss like Anita's face
I fine girl from rivers state
As a sabi boy from Delta state
I getty money boku for pipeline oo
Baby make you follow me solo
This your body get ororo your body get ororo
Oh na, na, na, na, na, na
Mo sick about your love o
Manyi na you melon dey pop o
Omalicha for my shoe size o
Oh na, na, na, na, na, na
Mo sick about your love o
Manyi na your melon dey pop o
Omalicha for my shoe size o
Oh na, na, na, na, na, na
My mama know your name
My papa know your name wetin you want again?
Ayayayayoyo my mama know your name
My papa know your name wetin you want again
Yea, manya for my head o for my head o
For my head o (manya) manya for my head o
For my head o for my head o (manya)

I want reason you i for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind
I want reason you i for like dey your side
I want visit you
'Cause you just dey my mind

I for no call if I be danger
You for no pick if I be stranger
Bad belle people want dey kill my shine
But let's stay together
Because my mama know your name
My papa know your name wetin you want again?
'Cause I no know again
My mama know your name
My papa know your name wetin you want again

Ye, manya for my head o for my head o
For my head o manya for my head o
For my head o for my head o
Swabs oh my God, if you're key
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: 2SEC

2SEC - My Head Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 2SEC
Featuring: Davido, Peruzzi
Language: English

Tags:
No tags yet