Back to Top

Loyal Woman Video (MV)




Performed By: Afromatic vibes
Language: English
Length: 4:00
Written by: Godfrey Idehen




Afromatic vibes - Loyal Woman Lyrics
Official




E oya mwama
E oya mwama
Nothing happen to the place of a witch
When woman get loyalty, she not the fool
Now, everybody, they run their race
Frequent mess, don't lost time for this place
Where the love, we know they shake
Where the bond, we know go break
Africa queens, they nuh drift away
Chase the things, we know they stay
We dey look for woman, we go stand
With faithfulness, for ya we hand
We need the love, we dey pure and true
Not just fashion, but heart we dey knew
E oya woman, where we dey
We need you, make you know you stray
It's worth it tempt, but hold you tight
Shine your light, make things right
E oya woman, oya queen
You be classic, real and clean
We dey pray, for you always guide
Make you no follow, must outside
Nowadays, na culture dem dey chase
Forget sey heart, pay for ya waste grace
All the noise, all the bling
Dem forget sey, loyalty na kink
Woman no be, just for show
She be strength, she fi glow
But if is loyalty no dey
The beauty go, just fade away
We dey look for woman, we go stand
With faithfulness, for ya we hand
We need the love, we dey pure and true
Not just fashion, but heart we dey knew
E oya woman, oya queen
E oya woman, where we dey
We need you, make you know you stray
It's worth it tempt, but hold you tight
Shine your light, make things right
E oya woman, oya queen
You be classic, real and clean
We dey pray, for you always guide
Make you no follow, must outside
Yahweh we dey, call your name
Make you help us, heal this shame
Guide the woman, guide the man
Bring us back, to truth again
We no fit to harm, on our own
Nah you go keep us, strong and known
Give us heart, we no go fall
Make love and loyalty stand tall
E oya woman, where you dey
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




E oya mwama
E oya mwama
Nothing happen to the place of a witch
When woman get loyalty, she not the fool
Now, everybody, they run their race
Frequent mess, don't lost time for this place
Where the love, we know they shake
Where the bond, we know go break
Africa queens, they nuh drift away
Chase the things, we know they stay
We dey look for woman, we go stand
With faithfulness, for ya we hand
We need the love, we dey pure and true
Not just fashion, but heart we dey knew
E oya woman, where we dey
We need you, make you know you stray
It's worth it tempt, but hold you tight
Shine your light, make things right
E oya woman, oya queen
You be classic, real and clean
We dey pray, for you always guide
Make you no follow, must outside
Nowadays, na culture dem dey chase
Forget sey heart, pay for ya waste grace
All the noise, all the bling
Dem forget sey, loyalty na kink
Woman no be, just for show
She be strength, she fi glow
But if is loyalty no dey
The beauty go, just fade away
We dey look for woman, we go stand
With faithfulness, for ya we hand
We need the love, we dey pure and true
Not just fashion, but heart we dey knew
E oya woman, oya queen
E oya woman, where we dey
We need you, make you know you stray
It's worth it tempt, but hold you tight
Shine your light, make things right
E oya woman, oya queen
You be classic, real and clean
We dey pray, for you always guide
Make you no follow, must outside
Yahweh we dey, call your name
Make you help us, heal this shame
Guide the woman, guide the man
Bring us back, to truth again
We no fit to harm, on our own
Nah you go keep us, strong and known
Give us heart, we no go fall
Make love and loyalty stand tall
E oya woman, where you dey
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Godfrey Idehen
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet