Back to Top

Ahuma - Feelings Bi Lyrics

Ahuma - Feelings Bi Lyrics

She say she wanna link up
And she dey call my phone
You said you dont need my love and you not alone
But now u dey want my heart baby i cannot afford
Another good girl going bad just to be my own
I don't even love myself i got a broken heart
And i dont wanna take you for a ride oww girl
Oww baby take your
Take your time
Dont wanna hurt or break your
Heart

She a bad man selection
She just wan base for my section
When i call she go answer
All she dey want be attention
I dey give am feelings bi
So she wan come base in my section
She say i dey give am feelings bi
So all she just want get attention
I dey give am feelings bi
So she want come base for ma section
I dey give am feelings bi
So all she just want get attention
Feelings bi
So she want come base for ma section
I dey give am
Feelings bi

I dont wanna be the cause of your problem
You got guys that love you
Why u want come kick it with a brother who got nadaa
With a brother wey dey hustle.
I know good shit never last me a life time
No space for no love on this life grind
Stressing over guala but she dey my side
Motivating me on dem nights i cried
Tap me on the shoulder tell me say i dey try
Odoyewu 3y3 woaa wey i dey like
I know that its been wild its been tough
Its been too hard for you but i dey on your side

She a bad man selection
She just wan base for my section
When i call she go answer
All she dey want be attention
I dey give am feelings bi
So she wan come base in my section
She say i dey give am feelings bi
So all she just want get attention
I dey give am feelings bi
So she want come base for ma section
I dey give am feelings bi
So all she just want get attention
Feelings bi
So she want come base for ma section
I dey give am
Feelings bi
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Desmond Ahuma Ocansey, Baby got beatz
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: Ahuma

Ahuma - Feelings Bi Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ahuma
Language: English
Length: 3:04
Written by: Desmond Ahuma Ocansey, Baby got beatz

Tags:
No tags yet