You see me like this
Fine boy like me
If I call girl, girl no go answer
Because of wetin
No money, poverty don show me shege
You see me and enjoyment i swear be like 5 and 6
Anything wey go cause wahala for me count me out of it
I just wan jaiye jaiye shayo & smoke some tress
Everyday nahh to celebrate with my babes and with ti my G's
But the matter omo e don spoil oh
Nothing dey give man joy oh
Everyone just dey vex me oh
I feel like to just commit suicide oh
Sapa don dey show me shege
Kaii konji no wan allow me to rest oh
I feel like to just commit suicide oh
Coz as I dey like this make I no lie aswear
Konji dey worry me
Konji dey konji dey worry me
I need someone wey go control me
I need someone wey go handle me
And again
Sapa dey bother me
Sapa dey sapa dey bother me
I need someone wey go sponsor me
I need someone wey go just bless me
SAPA e don come back oh
KONJI e don come back oh
Where my mandem's make them flex me
Where my mandem's make them bless me
SAPA e don come back oh
KONJI e don come back oh
Where my mandem's make them flex me
Where my mandem's make them bless me
AIDSON