Back to Top

Akiishi - BIG NAME Lyrics

Akiishi - BIG NAME Lyrics
Official

[ Featuring Rhattyboy ]

You know
Let's go, uh, say, it's a big name
Big name, big name, it's a big name
This is the big name, it's a big name
Big name, big name
It's a big name, this is a big name
Big name, big name
It's a big name
Big name
Big name tonight, I like empower the youth
E reason me less, I like empower this fool
Send account, credit the fool
She feel say , she use me
She no know I just dey help the needy
Them know my endeavour
Na why them scream kish help the poor
And I can't ignore
Na my work be that, as the country Hard
Them wan dey doubt big name
Mumu no get point, now I get point to prove
Show workings , but this men just dey open tools
She get worries, but no be that one dey worry me
Today I like spread
With two chicks wey swell up for the right places
Them too thick, only thing wey matter to Kish
Na things wey dey occupy spaces
I like open blouse, like window blind
Wetin I dey see dangerous I fit go blind
I like express my views, we no like oppress
Big name, we no need press person to make the news
Fine girl wan bill, big name
Them no let am enter VIP, no be us
Big name with the sauce, e no fit happen to us
See as your blood dey hot
You no get worries, tonight you gats chill with big name
Anytime you hear my name, No forget to say
That guy na
Big name
Big name
It's a big name
This is a big name
Big name
Big name
This is a big name
It's a big name
Big name
It's a big name
This is a big name
Big name
This is a big name
This is a big name
This is a big name
This is a big name
Big name no dey stress
Big name no dey talk too much
You kno say big name get money
Girls no dey fit give me Konji o
To ba wa le mi Sho ma do oko mi wo
Philo sho ma la choko milo On code bad boy with the Big steeze
Compose ma lo slow And na everyday we dey Gbo gbo ti Gbo
Jaiye ninu club Ma lo so po ti yo Gbedu back to back
Won tun so pe Otito Sho ti to no be paper we dey spend
Omo na money we Dey blow
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Anthony Akiishi, Adam Adedeji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Akiishi

Akiishi - BIG NAME Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Akiishi
Featuring: Rhattyboy
Language: English
Length: 3:02
Written by: Anthony Akiishi, Adam Adedeji

Tags:
No tags yet