Back to Top

Akiishi - EYES ONLY (feat. Kachivibes & DJ Sweetboy) Lyrics

Official

[ Featuring Rhattyboy ]

You know say something must to kill man Bella na your Waistline
Bella na your uhumm And I no go waste time
Where you dey make I go locate am See wetin you do man
E sweet me , And I like to taste am
Nothing when I no go fit do for you Make me for your eyes only
If you make me for your eyes only I gon' make you for my eyes only
And if you wanna know all the things I fi do for you Make me for your eyes only
I gon' make you for my eyes only
Pemi Loruko Ko fa mi ni Irun gbon Plenty things we can do tonight
Dance for me make me feel alright
Gimme one chance I go value am Like Money This feelings sweet pass sugar honey
Ma lo so pe No To ba lo so pe NoMo ma para mi si e Lorun Baby Mapami
Rora Gbe mi debe high me like Pami Mami
All of these girls in my Dm But I no dey see dem
Only you I want everyday Even weekend Weekend
I go be the weakest for your love Anything you want
Jade sita Meet am for your door Enough money for your purse
Give you Gbola off course Streaks on Snapchat Never put no one above
Designer on designers Show off on your Timeline Dollars for ur bride price
I swear no be lies
Nothing for this world I no go do for love If u Dey feel me make u sit on top
Nothing when I go fit do for you Make me for your eyes only
Make me for your eyes only I go make you for my eyes only
And if you wan know all the things I fit do for you

Yeah you gat me singing melodies girl you a hell of a being
We go together like a set of a twin
You the , Everything I ever wanted be the only one I set my eyes on
When I wake up in the morning get my mind on
I never leave you uneen , said all this cause girl you a queen
Na she be girly wey dey burst man brain If I no shoot my shot what's my aim
You know what I mean it's just a king deserving a queen
I ll do anything to keep you your booty na wetin guy man dey call
Ukwu with a touch of voodoo

Make me for your eyes only make you for my eyes only
And if you want to know all the things I fit do for you

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Anthony Akiishi, Adam Adedeji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Akiishi

Akiishi - EYES ONLY (feat. Kachivibes & DJ Sweetboy) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet