Akinz Mr producer
Huh huh
Huh huh
Huh huh
Nhurecxx
When I start my music
Anytime I'm kọrin
All the ladies Dem jubadi cos we no send nobody
Move your waist and body
Shey you feeling the melody I'm dropping
I no wan make everything just boring
Can you move that waist gan for me
Baby I'm gonna spray you some money
You know all my guys Dem balling
Take you everywhere London or Germany
Can you move that wait gan for me
Baby girl pls come dance for me
See dis your love na felony
Shey you wanna party baby girl jami
Cos I get many girls and Dem ready to party
Fire on the dance floor
Oh nana
Party till the night fall
Oh nana
Shake your body non stop
Oh nana
All my guys make up lock up baby girl
Fire on the dance floor
Oh nana
Party till the night fall
Oh nana
Shake your body non stop
Oh nana
All my guys make up lock up oh ya
Akinz Mr producer
Sáré wa gba leg over
Come closer for my banana
I no be tekno I no Panana
But I go take you to Panama
Tell me what you want
Baby girl bami soro
I go show you love outside and in Koro
No dey play my cos I'm doing like commott
Will you follow me anytime wey I commott
Baby girl cone's an dance
Follow me baby let's us dance
Baby girl follow me
Don't dull me baby follow me
Baby I'm gonna spray you some money
You know all my guys Dem balling
Take you everywhere London or Germany
Can you move that wait gan for me
Baby girl pls come dance for me
See dis your love na felony
Shey you wanna party baby girl jami
Cos I get many girls and Dem ready to party
Fire on the dance floor
Oh nana
Party till the night fall
Oh nana
Shake your body non stop
Oh nana
All my guys make up lock up baby girl
Fire on the dance floor
Oh nana
Party till the night fall
Oh nana
Shake your body non stop
Oh nana
All my guys make up lock up oh ya
Akinz Mr producer
Akinzbeatz