Banger, banger, banger!
Life e don show me shege
E dribble me like Jay Jay
Man don dey hustle tay tay
Me I dey wait for my payday
Soon everything e go sempe
My baby seff she go pempe
When I pull up them go lekwe oh
Lekwe oh, shout e ekwe
Ah-ah-ah
Gone are the days when nothing dey for the account ah-ah
Your baby say she wan be my personal accountant
Shebi na this money, we go get am like it is nothing
Party from the night till the morning, till the morning
On your marks, get set
Shake their leg oh, makossa
Ten million for my trouser
Bad energy make dem call bouncer
And forever dem go feel my flow
Chop your turkey make I chop my bone
Me I no spoil anybody own
I just dey pray for his blessings
Make e plenty oh-no-no-no
The money nah em be the essence oh
If I no get am I no rest oh
I no deh for the pretence oh
Million dollars on my mind oh
The money nah em be the essence oh
If I no get am I no rest oh
I no deh for the pretence oh
Million dollars on my mind oh
Give me one bottle make I kulu my temper oh, temper oh
I reminisce all the days when man been deh suffer oh, suffer oh
So many things wey I no fit talk
I face my fears I no carry thugs
Sapa nearly give uppercut, but I thank God oh-oh
Ah-ah-ah
Gone are the days when nothing dey for the account ah-ah
Your baby say she wan be my personal accountant
Shebi na this money, we go get am like it is nothing
Party from the night till the morning, till the morning
On your marks, get set
Shake their leg oh, makossa
Ten million for my trouser
Bad energy make dem call bouncer
And forever dem go feel my flow
Chop your turkey make I chop my bone
Me I no spoil anybody own
I just dey pray for his blessings
Make e plenty oh-no-no-no
The money nah em be the essence oh
If I no get am I no rest oh
I no deh for the pretence oh
Million dollars on my mind oh
The money nah em be the essence oh
If I no get am I no rest oh
I no deh for the pretence oh
Million dollars on my mind oh