Back to Top

Alusi Pablo - Regrets Lyrics



Alusi Pablo - Regrets Lyrics
Official




This shii is about one of my regrets
Fumbling you na my greatest regret
My greatest regret
Alusi Pablo
See as I dey sempe dey go
Top boy I got a bounce like a b-ball
Got bands in the bank, I don win o
But I took a loss
And e dey pain man still o
True life story yo
Baby mu nwanyi mu oh
Baby mu nwanyi oma a
Fumbling you na my greatest regret
Fumbling you na my biggest regret
Niggas go talk say I chop and e no digest
Breakfast
But I get right to be pained we had a good flex
What we had was pure, We had a rare flex
We been the Dynamic Duo, How she come turn my ex
Shey if na Career Mode I play, I for reset
Start afresh, every step, plan am well ahead
Start am fresh, from beginning, no go misstep
Wish na Sporty wey I play, I woulda rebet
No be say if I chop e no dey digest
But since you stew leave me go been kinda depressed
Small 97 pikin sure you no perfect
Fumbling you remains my greatest regret
I'm a dreamer sure I got a lot to regret
Kind of guy that go headfirst off a ledge
Think I can fly, it might be just the shekpe
Lost the game of everything I ever wanted
I made the cash, got the house but I depress
What is all that? nwanne, it's quite a weak flex
Lost the Queen wey dey make my heart to beat first
Say I fumble you I go always regret
I miss when you lie on top my gymmed chest
Cuddle my baby, maybe even have some good sex
Bad chef, bad gyal, my marine goddess
Yes I'm the prize but I use jonzing lose my asset
I found a wife but I use jonzing lose my asset
Say I fumble you
I go always regret
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

This shii is about one of my regrets
Fumbling you na my greatest regret
My greatest regret
Alusi Pablo
See as I dey sempe dey go
Top boy I got a bounce like a b-ball
Got bands in the bank, I don win o
But I took a loss
And e dey pain man still o
True life story yo
Baby mu nwanyi mu oh
Baby mu nwanyi oma a
Fumbling you na my greatest regret
Fumbling you na my biggest regret
Niggas go talk say I chop and e no digest
Breakfast
But I get right to be pained we had a good flex
What we had was pure, We had a rare flex
We been the Dynamic Duo, How she come turn my ex
Shey if na Career Mode I play, I for reset
Start afresh, every step, plan am well ahead
Start am fresh, from beginning, no go misstep
Wish na Sporty wey I play, I woulda rebet
No be say if I chop e no dey digest
But since you stew leave me go been kinda depressed
Small 97 pikin sure you no perfect
Fumbling you remains my greatest regret
I'm a dreamer sure I got a lot to regret
Kind of guy that go headfirst off a ledge
Think I can fly, it might be just the shekpe
Lost the game of everything I ever wanted
I made the cash, got the house but I depress
What is all that? nwanne, it's quite a weak flex
Lost the Queen wey dey make my heart to beat first
Say I fumble you I go always regret
I miss when you lie on top my gymmed chest
Cuddle my baby, maybe even have some good sex
Bad chef, bad gyal, my marine goddess
Yes I'm the prize but I use jonzing lose my asset
I found a wife but I use jonzing lose my asset
Say I fumble you
I go always regret
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chibueze Onwugaje
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Alusi Pablo



Alusi Pablo - Regrets Video
(Show video at the top of the page)

Click here to scroll the video with page

Performed By: Alusi Pablo
Language: English
Length: 2:03
Written by: Chibueze Onwugaje
[Correct Info]
Tags:
No tags yet