Back to Top

Ja Rule [Original] Video (MV)

Performed By: Alvin Spiff
Length: 2:34
Written by: Magnus Osaronwafor Alvin

Alvin Spiff - Ja Rule [Original] Lyrics
Official

...
...
(Alvin Spiff Did This)
...
Love no be play play thing...
...
Excuse me Miss (Alright)
Abegi give me One Minute
Democracy na freedom of speech (A true talk ya know)
Make i talk before I commit (Oh lord)
Maka'chukwu you're beautiful (Zion daughter)
Take it from a nigga like me (Cool)
Normally i no dey act like this (Lord of mercy)
E be like you have done something. (boom)
I just dey say my mind ooh... (Oooh)
I go like make we Align ohh... (Oooh)
I've been feeling you right from time ohh. (Oooh)
I see you even when love is blind ohh.
Even if it's a crime. i'll stay by you...
Love No be play play thing... (You dont know)
People demma complain... (Your beauty... u know)
Say wetin wey you give me chop ohh... (Ooh yeahh yeah)
(Blooklaaat)
Ooh. All eyes on we.
Dem dey gbadun our chemistry.
Shebi na wetin go be. go be... (Hhhahh)
I just dey say my mind ooh.
(I just dey say my mind ooh).
I go like make we Align ohh.
(I go like make we align ooh)
I've been feeling you right from time ohh.
(I dey feel you right from time ooh)
I see you even when love is blind ohh. (When love is blind)
Even if it's a crime. i'll stay by you.
Say i like the way u dey shy... (ooh yeah) (Oh yeah)
Love dey for beholder eyes (Oh yeah)
Na me Ja rule. I'm on time (Oh yeah)
On time baby smile
I like the way u dey shy... (Oh yeah)
Love dey for beholder eyes (Oh yeah)
Na me Ja rule. I'm on time (Oh yeah)
On time, baby smile
Excuse me miss (oh oh oh oh oh)
(Alvin spiff dor'oni-yee)
Democracy na freedom of speech (Ooh)
Ex.Excuse me miss (Yeah yeah yeah onwamoiye) (Immasinger)
(Ooh) Normally i no dey act like this...
...
A beautiful baby...
Mana love u fi love u till the end
Never call no one u know...
...
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Magnus Osaronwafor Alvin
Copyright: Lyrics © Sentric Music, Soundhub Inc

Back to: Alvin Spiff

Tags:
No tags yet