Don't give me
That emotional
Scam
Forgive me
But I know
Go school
They say love
Na give and take
Wetin you bring
Wetin you take
Mama ye ye
Oyoyo
Papa ye ye oyoyo
This generation
Ooh
Una own na cash
And carry oooh
Mathematics dey
Worry English
Don turn pidgin
They say na
Paradigm shift
Eehe
Paradigm shift
Ahaa
Paradigm shift
Eeh hee
Paradigm shift
Ahaa
Give me
Sweet noodles
Na pay as
You go ooh
I no want wahala
Agighi ehnagighi
Ehh
Agighi seeeh
Agighi
Oooh
Agighi ehn
Agighi seeeh
Agighi ehn
Aaaah ayakata
Eehn ayakata
Ehhh oyokoto
Nheee haha
You know
Aghi aghi
Aghi
Agigigi
One more time
If you no
Get money
No hide your
Face
Enter street
I say join
The hustle
No dey fear bee
If you wan
Chop honey
African jollof
Dey Sweet with
Pepper
See ball for
Your face
You dey do
Special prayer
My pikin who
Do you this
Thing
E no go better
For am
Yeah eeh hee
They say na
Paradigm shift
Eeh heee
Paradigm shift
Ahaa
Paradigm shift
Eeh hee
Paradigm shift
They say na
Paradigm shift
Eehe
Paradigm shift
Aaha
Paradigm shift
Eehe
Paradigm shift
Aaha
Paradigm yeah
Paradigm aaaah
Paradigm yeah
Paradigm aaaah
Somebody pour
Me holy water
Oya take it now
Somebody pour
Me holy water
Collect it
Home bae
Heeh eaa
Seeking
Oya oooh
Na so oh
One more time
Flourish