I gotta be faithful
Every day that I wake and I'm able (able to bake)
I'm up and grateful
Thanking God for the food on my table (table today )
Won nipe lagbaja gan koshe tomi
Toluwalope oluwatobi
Few of my guys go Sabi my story
Where I dey now I dey give God glory
Dem sabi way me I sabi way
Me I sabi shortcut
Do pass yourself ishan meji ti cut
Forget the past like memory ti lost
Counting my blessings I no count my loss
Later I go find me a wife I go born my pikin
But for now no konji o
Pending my Giuseppe zanotti
Eran yapa ti mashi je so Mio tayin o
Ere ni mo washe
Emayin seja ni mowaja
Nigbati timiosunle osun nbo
Balenciaga mare lese mi morire
Owo ni mowapa
Every night I dey burn my data
Tonight I must collect wire
Baba no tire for my matter
Lanbebe ogbodo won nile alata
Oya oya oya
Continue to pray
Continue to wait
But if you see palabas
Mke you sojinu and gbes
Dem block this way I change my way
Na why sometimes I get migraine
Oh my dealer send me some strain
Pass me d holy water I wan dehydrate
Kokoko for my condo
Momope da tori momo inu ro
Rolling my dice like I play ludo
Party go sweet tawa bati ri kpo