Hold my head up high
Stand on higher ground
Far beyond the arrows of the foes (foes)
I'm covered by Your grace
Reflecting Your face
Shine so bright in a world
Wey dark like this (this)
People dey ask me
Wetin dey happen
I tell them say
Na God dey happen
People dey wonder
Who be my Father
I let them know
Say na You dey run am for me
O my God
You dey happen
Na You dey happen to me
O my God
God dey happen
He hold my head up high
Inspite of wetin
Me I dey go through
You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance say I go see am
Say I go touch am
Hold am, feel am
Chineke, Chineke
Idinma, idinma
Me no doubt anymore
Oh oh
You be the assurance
For the things wey I hope for
Assurance