Back to Top

Dirty love (feat. Sabiboi) Video (MV)






Artiking - Dirty love (feat. Sabiboi) Lyrics




Raphbillz ( I just wanna make a million dollars and act like money no
Be anything, I just wanna make a million dollar)

Artiking first verse:
Dominican girl no like me again
She tell me sey Dey play
And everything she give me na fake
Love done dey decay
Anytime I call, she no Dey pick
Check her WhatsApp, e no Dey tick
Check her IG and she Dey active (she Dey active)

Oya sorosoke baby on a lowkey
Everything you do girl na jonzing
From the starting to the ending
Truth no Dey your mouth
(x2)

Chorus :
You Dey give me some dirty dirty love
Me I want you but you done give up
Me I'm tired but cannot get enough
You Dey give me some dirty dirty love
Dirty dirty love

Sabiboi :
She Dey give me toxic love
No Dey even pick my call
Shey this one na love or gegeti
Me I don't know o
And me I just Dey play along
Me wey say I sabi
Say She get another boy
Nigga wey Dey send her money
She Dey give me toxic love
No Dey even Dey play my song
Shey this one na love or gegetti
Me I don't know
Thought I was feeling you
Trust me
Definitely gonna find someone
Sharply gonna find me another one
Cause you go give some dirty love !
.

Artiking :
Love done get dirty
Make my eye come get dirty
Make man come dey gegeti
Baby wan dey gegeti
Oh gegeti
Love done get dirty
Make me I wan come gegeti
Make me high dey gegeti
Make me come dey gegeti
Oh gegeti oh

Artiking will reign o
Yhfhm
Buckaroo !
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Raphbillz ( I just wanna make a million dollars and act like money no
Be anything, I just wanna make a million dollar)

Artiking first verse:
Dominican girl no like me again
She tell me sey Dey play
And everything she give me na fake
Love done dey decay
Anytime I call, she no Dey pick
Check her WhatsApp, e no Dey tick
Check her IG and she Dey active (she Dey active)

Oya sorosoke baby on a lowkey
Everything you do girl na jonzing
From the starting to the ending
Truth no Dey your mouth
(x2)

Chorus :
You Dey give me some dirty dirty love
Me I want you but you done give up
Me I'm tired but cannot get enough
You Dey give me some dirty dirty love
Dirty dirty love

Sabiboi :
She Dey give me toxic love
No Dey even pick my call
Shey this one na love or gegeti
Me I don't know o
And me I just Dey play along
Me wey say I sabi
Say She get another boy
Nigga wey Dey send her money
She Dey give me toxic love
No Dey even Dey play my song
Shey this one na love or gegetti
Me I don't know
Thought I was feeling you
Trust me
Definitely gonna find someone
Sharply gonna find me another one
Cause you go give some dirty love !
.

Artiking :
Love done get dirty
Make my eye come get dirty
Make man come dey gegeti
Baby wan dey gegeti
Oh gegeti
Love done get dirty
Make me I wan come gegeti
Make me high dey gegeti
Make me come dey gegeti
Oh gegeti oh

Artiking will reign o
Yhfhm
Buckaroo !
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ugochukwu Emeka, Rapheal Rapheal, Joel Joel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Artiking

Tags:
No tags yet