Back to Top

Attitude Rap - Confession Lyrics

Attitude Rap - Confession Lyrics

Lately I've been doing things you wouldn't want me to do
Buh what can I do
Screaming out for help this ppl daju
So this could be my confession I loyal for this Angel
Baba oga ju
Boys dey face a lot we're fighting battles
So na me go carry my cross even if e weigh 500kg
Ask your padi for help dem go tell you say you dey lazy
Taye dey chop Kenny eye so who con be me ti mio shey ibeji
Toba shi wa le tan wo we get big boldness pass David
Facing my gholliate
Bio si okuta malo dagger
I just want the money fast fast
Dripping toma ja wor laya
Baba this a peaceful protest if you no listen ole di war
Mofe ma wor Yankee disturb
High fashion lori Louis Vuitton
Buh I can't lie the hustle hard
Funbi two months mio ti gba card
Moden retry
Nah why I no dey follow dem do love tori mio le wa sapa
Ki omo kan tu wa ma sor pe oun fe ra pad kolor ba iya ee
Lowkey dey meditate
Stay focused concentrate
Spend wise try to dey save
Cus toba ba e no one go dey
Brother hope you dey pray
Shoman kirun dede
Here We give what it takes
Buh lowkey Faruq still dey play
Buh me no fit Dey play
Asiko nlo mommy dey wait
Sometimes God dey turn up for me
Buh most times nah me dey for me
Shishe dede kinle san bills
Ee dey get really hard fr
Wen the hard moment go soft
Ode ni awon tama shock
That good boy is now thug
Walai talai this life tough
Is there an end to the pain
Cus if I smile today tomorrow I'll be crying again
After all the struggles we face
Emi na fema gba pay
Baba see the sweat in my face
Ppl make it at my age
So Why should I not be in a haste

Still on a toro kobo baba I wan dey carry convoy
Tori kale je kale mu lawal matin pa ofo
Micheal ti ni eje ni okan
Pablo rin pelu konkon
I see my brothers putting in work buh what's all this stress for
I hope we get the pay
Deji shin calculate
Allah we're using faith
I pray the blessing circulate
Wo moti Hustle 48 stages
Gbagbe sun si passage
Mingle with some fakers
So I knew it's time to make way

With you or without you if you die see everyone go move on
Iku sara worma je akara e wor atu ma jasi bogan
You go don see fakei pupo bfor you go see a real one
Karin kapo yen yewo dada your best guy fit be demon
Zero competition mon gbo moba ni kin sinmi die
Igba tima soji awon 4pf ti jamile
Efele
Mo ya sare ko bata mi gbera nle
Worle ti USA pa nikan ti hustle yii ma dale
Ti jesu bafe pada wa kosha ma si ni ori facebook
Worle gba driving license e koni koma jo si peru
Ki jesu malo ri esu
Mo mor pe God is able
Okay e gbe baba ga clap for Jesus the blessings stable
At some points in my life I had to make decisions
Had to break the 10 commandments well I'm sorry Jesus
Buh things don dey get though
And I need to step up
You say you go help us
I don dey wait oti pe gan
Now I'm f*cking taking the laws in my hands and popo no go fit stop me
Anything to change the story boje kama gbe nkan mi
Many days I've stayed hungry
Sure ppl go say sorry
Buh I still dey feel hungry
Why not share that your 4 square meal
Eyawerey gaan
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Joshua Olalere
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Attitude Rap

Attitude Rap - Confession Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Attitude Rap
Language: English
Length: 3:16
Written by: Joshua Olalere

Tags:
No tags yet