Back to Top

Attitude Rap - Heart Pouring Lyrics

Attitude Rap - Heart Pouring Lyrics
Official

See that kala wey you kala nah for your pocket brr
Me sef dey work hard I no lazy I'll keep it 100 tho
I'll f*cking hustle for mom c bfor the trumpet blow
When e sup be careful who you tell some ppl fit vex oo
It's hard to celebrate your wins
When you can't trust your gees
Some brothers are just full of shits
They wish you stayed beneath
You'll see them calling ppl snitch
Wearers they're full of of snitch
Although I never trust a bitch
This girls too dey deceive
I always show ppl love buh when shit goes wrong all them homies go run
I choose my peace and maintained lane who dey for me no one
Towo batan that your girl go bob true love dey scarce asf
Like btc niggas dey face life they just dey rise and fall
I overwork myself so I won't end up as a burden
I took risk with my life so when e sup brr kon shey lucky
Cus mori fipa gaan so making it became compulsory
I need to end the suffering to the once I hurt I'm sorry
I miss the old me the guy wey in me now is very brutal
Kingdom of God sufferreth violence violence yen lafin jagba
Shey lon dabi kin gba daya sowo lorun kinwo panpan
Kama jaye tafi dagba young and getting his kaluba
Oro lowo okan lese
Buh o hustle oofe de she
Omoiyami oma pe nibe
Aye loku da awa leje
We knew we had to do something
Being patient is not working
Buh mom c don dey feel hungry
And poverty no dey funny
I know you're feeling down all your hard work no really count
Ppl wey no hustle reach you dey drive exotic cars
And you dey pray the more you wait things dey get really bad
You no dey sleep for nights still commot bathroom go river
Ji ni aro kutu monday
Gbe ose to we kun sunday
Mu maye tutun tuesday
Awon kan ma gba ope wednesday
Oshi le bomb thursday
Come over dun fun friday
Only smile on a pay day
If no drop we gon try again
Buh anyhow e be I have to end up as a winner
Mio fe fun ceaser 30% lojen di ore ceaser
Fa Cana ninu beamer
Burn data sinu tinder
I no reply oyinda
Women matter go be latter
It's a new week I want new blessings
Maye wey no go stress me
Society go less me
If I no make am ma shey esin
Fi btc impress mi
Awon padi kan ti shenk mi
Bio yor owo joor ma text mi
Ojumi leri o dirty
I looked myself in the mirror buh all I can see is the pains and suffering
I used to dress decent buh moti lu eti mom I'm thugging
Sacrifices go dey bfor you go nothing to something
I fake the smile I'm flaunting cus deep inside my brr I'm hurting
It's left to me to make decisions
Get a pen to paint your pictures
My niggas no dey sleep for night hustle kole gba millions
Tiban torungbe ma sit up
I'll blame myself if I sleep off
If you don't put in efforts
You'll turn burden to the real once
Ijoba npawa lekun loje ama pa maye lekun
Baba no vex motin bu oshe sori mon fi awon la ebu
Awon omo ope tin kanju
Rate Btc jekin sanju
Igba mon darun moju
Eyin sun mo bu omi boju
Buh don't be too hard on yourself omo oba oma wapa
Just keep on hustling ma bomb ma nurse ma foor fun sapa
Sise gba owo ko gapa
That time no one send your papa
Woni die omo okurun oto lojen fi owo de maga
But don't be to hard on yourself omo oba oma wapa
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Olalere David
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Attitude Rap

Attitude Rap - Heart Pouring Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Attitude Rap
Language: English
Length: 3:31
Written by: Olalere David

Tags:
No tags yet