Back to Top

Attitude Rap - Save Me (feat. Cazulee) Lyrics



Attitude Rap - Save Me (feat. Cazulee) Lyrics




Worni Igi kan ole dagbo shey buh imma survive alone I go get to the top
Normal the hustle dey though
But me sef nah werey omo ogo wey come from the slum
Amma support if there's money is involved
Too much hatred y'all put on the poor
Many gon laugh if I fall
Night till early morning I'm up
This is what I've become
If opportunity comes
Brother imma put in a call
Show some brotherly love
Success story I'll indulge
This is more than Calvary love
Imma give if I've got
Competition not involved poverty we fought
Respect to the once I could trust
For you imma take a shot
The times I was wrong
You were patient till when we revolved

Oma jimi kinwa bomb
Last Backy To burn
Omo iyami tu pass e across
Damn anytime problem comes
Together we solve
Omo aunty mi mo fi e si okan
I put my faith in the lord buh moshin ma bu ebu si owo pelu epo abi lord's
Remember mama go chop
Aburo go chop
Lojen diju ran maga lor store

Kaluku kaluku
Nah everybody get inn f*ck up
Olomi Malo gbemi sokan
If no be money get the f*ck off
Omo iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My Maga de pray make he no ripper
I also de pray make I catch maga
Two of us are praying to Jah jihova
Nah which one go be only God knows

Somebody save me
I don't even know where am going from here Lord save

Kin lo shibi gigun fi besu jeun
But if I want money make I deal with Devil
Ain't nobody wey ready to die
But na all of us wan go to heaven

Save me
Somebody save me
Save me
Somebody save me
Save
Save me
Somebody save me
Save me
Save me
Ehn ehn save me
Somebody save me
Somebody save me save me
Somebody save me
Hustle yen pami
Save me save me
Chai

Success at the end
Nobody ringing the bell no break time for here only eat when we get
Many don't know how we felt
Oshe Dudu dey for my shelf
Je aseje lori bed
At times I'll take off my shirts
Pour water for head
Alone I've been facing my fears
Men if I buy me a jet
I could drop some tears
It's hard to make it out the trench

I bearly smile these days I'm looking like bandit
Drugs now becoming addict
Changed my old habit
Pains turned me to a sadist
I think I'm dying
Buh no one cares I've Gat this
I've gat this
Won't lie sometimes I panic
Omije loju mi kepe satti
Gbadura boje oshe mon we yatii

Well I need to make it out of the trenches
With my niggas we hop in a Bentley
He who snitch for my side tije blocking
For Success all them Genging are hungry

Putting in the work
Ebi wa fun omo ton duro de luck
I say f*ck you to love
Mama was strong
She just want make her baby boy survive cus pop C nah scum
Get up to work
That woman raised 5 children all alone she got no support
Boku tears drop
Help no dey lojen bu ebu si cup
O though
I wasn't brought up with love

Helper no dey who go save me
Some matter dey sup wey dey pain me
Your maga wey you lock fit dey pay me
Iwo bill e $200 emi gbe rin

Kaluku kaluku
Nah everybody get inn f*ck up
Olomi Malo gbemi sokan
If no be money get the f*ck off
Omo iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My Maga de pray make he no ripper
I also de pray make I catch maga
Two of us are praying to Jah jihova
Nah which one go be only God knows

Somebody save me
I don't even know where am going from here Lord save

Kin lo shibi gigun fi besu jeun
But if I want money make I deal with Devil
Ain't nobody wey ready to die
But na all of us wan go to heaven
Save me
Somebody save me
Save me
Somebody save me
Save
Save me
Somebody save me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Worni Igi kan ole dagbo shey buh imma survive alone I go get to the top
Normal the hustle dey though
But me sef nah werey omo ogo wey come from the slum
Amma support if there's money is involved
Too much hatred y'all put on the poor
Many gon laugh if I fall
Night till early morning I'm up
This is what I've become
If opportunity comes
Brother imma put in a call
Show some brotherly love
Success story I'll indulge
This is more than Calvary love
Imma give if I've got
Competition not involved poverty we fought
Respect to the once I could trust
For you imma take a shot
The times I was wrong
You were patient till when we revolved

Oma jimi kinwa bomb
Last Backy To burn
Omo iyami tu pass e across
Damn anytime problem comes
Together we solve
Omo aunty mi mo fi e si okan
I put my faith in the lord buh moshin ma bu ebu si owo pelu epo abi lord's
Remember mama go chop
Aburo go chop
Lojen diju ran maga lor store

Kaluku kaluku
Nah everybody get inn f*ck up
Olomi Malo gbemi sokan
If no be money get the f*ck off
Omo iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My Maga de pray make he no ripper
I also de pray make I catch maga
Two of us are praying to Jah jihova
Nah which one go be only God knows

Somebody save me
I don't even know where am going from here Lord save

Kin lo shibi gigun fi besu jeun
But if I want money make I deal with Devil
Ain't nobody wey ready to die
But na all of us wan go to heaven

Save me
Somebody save me
Save me
Somebody save me
Save
Save me
Somebody save me
Save me
Save me
Ehn ehn save me
Somebody save me
Somebody save me save me
Somebody save me
Hustle yen pami
Save me save me
Chai

Success at the end
Nobody ringing the bell no break time for here only eat when we get
Many don't know how we felt
Oshe Dudu dey for my shelf
Je aseje lori bed
At times I'll take off my shirts
Pour water for head
Alone I've been facing my fears
Men if I buy me a jet
I could drop some tears
It's hard to make it out the trench

I bearly smile these days I'm looking like bandit
Drugs now becoming addict
Changed my old habit
Pains turned me to a sadist
I think I'm dying
Buh no one cares I've Gat this
I've gat this
Won't lie sometimes I panic
Omije loju mi kepe satti
Gbadura boje oshe mon we yatii

Well I need to make it out of the trenches
With my niggas we hop in a Bentley
He who snitch for my side tije blocking
For Success all them Genging are hungry

Putting in the work
Ebi wa fun omo ton duro de luck
I say f*ck you to love
Mama was strong
She just want make her baby boy survive cus pop C nah scum
Get up to work
That woman raised 5 children all alone she got no support
Boku tears drop
Help no dey lojen bu ebu si cup
O though
I wasn't brought up with love

Helper no dey who go save me
Some matter dey sup wey dey pain me
Your maga wey you lock fit dey pay me
Iwo bill e $200 emi gbe rin

Kaluku kaluku
Nah everybody get inn f*ck up
Olomi Malo gbemi sokan
If no be money get the f*ck off
Omo iya the journey long
So many reasons why me stubborn
My Maga de pray make he no ripper
I also de pray make I catch maga
Two of us are praying to Jah jihova
Nah which one go be only God knows

Somebody save me
I don't even know where am going from here Lord save

Kin lo shibi gigun fi besu jeun
But if I want money make I deal with Devil
Ain't nobody wey ready to die
But na all of us wan go to heaven
Save me
Somebody save me
Save me
Somebody save me
Save
Save me
Somebody save me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olalere David
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Attitude Rap



Attitude Rap - Save Me (feat. Cazulee) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Attitude Rap
Language: English
Length: 3:52
Written by: Olalere David

Tags:
No tags yet