It's Iyanya
Call Amani make he sing for you
Many girls don show me pepper
Many many girls dem don show me Tatashe
Other girls dem do me sempe
If you look well you go see my heart dey shake
Only you fit solve that problem
Only you fit hold my heart
Only you fit
Only you fit burst my door then
Only you fit dey my house
With my kids
Believe me o look my eyes eh
No be love you see
Your love dey hot I swear to God
E fit go boil garri
Na this your kind of
Girlie wey my mummy want for me
If you leave e me Adanne
Me I fit go kpai person
Is this Love
Is this Lost
Is this Fantasy
Is this Love
Is this Lost
Is this all I see
Is this Love
Is this Lost
Is this Fantasy
Is this Love
Is this Lost
Is this all I need
You give me loving tender
With no issues
Butterfly my tummy
When I kiss you
Bank alert no be issue
I go give you my love
Na you be the Melody to my heart
Girl with you say na peace of mind
Stay with me never leave my side
Them no fit quench this fire o
Like Shadrach and Abednego
I wont let you go
Come close make we gisorow
Omalicha is it true love Shey na lust
Tell me now Shey na Fantasy
But I dey for you o I dey for you o
My baby
Believe me o look my eyes eh
No be love you see
Your love dey hot I swear to God
E fit go boil garri
Na this your kind of
Girlie wey my mummy want for me
If you leave e me Adanne
Me I fit go kpai person
Is this Love
Is this Lost
Is this Fantasy
Is this Love
Is this Lost
Is this all I see
Is this Love
Is this Lost
Is this Fantasy
Is this Love
Is this Lost
Is this all I need