I don chop belle full
Always feeling cool
Got many gyal dem inna the big size pool
Dem a try find a clue
Of the things I dey do
Wey dey make a young g look fresh and smooth
Oh Dem a try to switch up to switch up the mood
Them never like when me feeling good
Them analyse all the things I do
Dem a try minimize like a bird's eye view
Bad Energy Stay Away
And Never come another day
I just want enjoy dey party
Love it when the Gyal dem whine up her body
Daa N33 is a party
Inna the 233
Mof33mo le ak3 misum)) Dede
Steady balling on the day by day
I'm extra cool that's no debate
I no go lie me I dey my lane
I dey live my life
I dey run my race
All of the gyal dem a want my cake
Me afi give them a taste, yeah
And it's a dangerous life we living
I got a gyal wey dey give me reason
All of the gyal acting deceiving
She dey lock my heart for prison
She really really got me believing
Say she go give me give me give me that feeling
Lift me up to the ceiling
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah
Bad Energy Stay Away
And never come another day
I just want enjoy dey party
Love it when the Ghal dem whine up her body
Party 2-3-3
Party 2-3-3
Party 2-3-3
Party 2-3-3
Bad Energy Stay Away
And never come another day
I just want enjoy dey party
Love it when the Ghal dem whine up her body