Back to Top

Axel vibes - Active Lyrics



Axel vibes - Active Lyrics




I just come I never blow
All my friends dun go
All of dem con dey look me like say
I no go blow
All of dem con Dey look me like say
I no go blow
But anyways, God go show, men go Dey

Men go dey wey go shout my name
Men go dey wey go shout my name
Cos Pluto is active, Evian is active
Bombing is active, site is active
All the men's active
Nor con dey look me like say I be bad thing
Nor con dey see me like say I be bad thing
Cos pluto dey, men go dey

Men go dey, wey go shout my name
Not because of money
Not because of doings
Not because say money never dey we go flex me
Wahala.... Say

You dey confirm Axel vibes
You dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes

Cbn dey
30 dey
Jay jay dey
Where una dey wen pesin wan crase
My head dun full with things and things
Na because of money
Na because of doings
Na because say money never Dey wey go flex me.. see am (wahala)
Never Dey wey go flex me (wahala)
Never dey wey go flex me
But anyways, things go sup
Money go drop, all the men go shop
Even men wey Dey outsyd all of them go chop (see am )
All of them go,
All of them go shop
Ehnn wahala say
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I just come I never blow
All my friends dun go
All of dem con dey look me like say
I no go blow
All of dem con Dey look me like say
I no go blow
But anyways, God go show, men go Dey

Men go dey wey go shout my name
Men go dey wey go shout my name
Cos Pluto is active, Evian is active
Bombing is active, site is active
All the men's active
Nor con dey look me like say I be bad thing
Nor con dey see me like say I be bad thing
Cos pluto dey, men go dey

Men go dey, wey go shout my name
Not because of money
Not because of doings
Not because say money never dey we go flex me
Wahala.... Say

You dey confirm Axel vibes
You dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes
Shey you dey confirm Axel vibes

Cbn dey
30 dey
Jay jay dey
Where una dey wen pesin wan crase
My head dun full with things and things
Na because of money
Na because of doings
Na because say money never Dey wey go flex me.. see am (wahala)
Never Dey wey go flex me (wahala)
Never dey wey go flex me
But anyways, things go sup
Money go drop, all the men go shop
Even men wey Dey outsyd all of them go chop (see am )
All of them go,
All of them go shop
Ehnn wahala say
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Aghogho Alex
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Axel vibes



Axel vibes - Active Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Axel vibes
Language: English
Length: 1:49
Written by: Aghogho Alex

Tags:
No tags yet