Simple
Wetin you go tell me, tell me
I just dey count my blessing
I don sabi the lesson
Nobody be perfect person
Wetin you go tell me, tell me
I just dey count my blessing
I don sabi the lesson
Nobody be perfect person
Look into the mirror, yes I know who I am
Son of the soil, born to rule the land
Gidigbo, they wanna put my back on the ground
Till I carry Koboko, I'm beating the odds
2020 vision, I dey see no competition
Look at all the data then I move with intuition
Pull up with the gang, we dey gbeku on a mission
So if they sent you to bring division, I say
Tell them you no see me, you no see me at all
Tell them you no see me, you no see me at all oh

If you say you see me, na thunder go follow
Tell them you no see me, you no see me at all
Tell them you no see me, you no see me at all oh
Tell them you no see me, you no see me at all
If you say you see me, na thunder go follow
Wetin you go tell me, tell me
I just dey count my blessing
I don sabi the lesson
Nobody be perfect person
Wetin you go tell me, tell me
I just dey count my blessing
I don sabi the lesson
Nobody be perfect person
Look at where you are, you've come too far
To look back and turn to a pillar of salt
Salty salty, no need for that
Solid love no easy to find
Some guys na only when they want repost
Some gyal na only when they want my love
I no dey para, I know how it goes
Na why I just dey keep my family close
2020 vision, I dey see no competition
Look at all the data then I move with intuition
Pull up with the gang, we dey gbeku on a mission
So if they sent you to bring division, I say
Tell them you no see me, you no see me at all
Tell them you no see me, you no see me at all oh
Tell them you no see me, you no see me at all
If you say you see me, na thunder go follow
Tell them you no see me, you no see me at all
Tell them you no see me, you no see me at all oh
Tell them you no see me, you no see me at all
If you say you see me, na thunder go follow
Wetin you go tell me, tell me
I just dey count my blessing (I just dey count my)
I don sabi the lesson (I don sabi the)
Nobody be perfect person
David kenny on the beat