Back to Top

Ayomide - Alleluia Lyrics

Ayomide - Alleluia Lyrics

Ayomide
Yeh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh ah eh eh eh eh

If I tell you wetin God don do for me eeh you go say alle alleluia
If I tell you wetin papa do for me ehhh you go say alle alleluia

Oya sey
Alle alle alle alle alle alle alle alle alleluia

He sugar my tea for me
Butter my bread for me
Say Halle hallelujah

I wake up for this morning
Good health and more blessing
Say alle alleluia

I give you Lord my gratitude with no attitude
I say alle allelujia
Lord I thank you for my friends
And my family
I say alle alleluia

So many people don die so many more dey suffer but baba preserve me
He give me wetin I want
He bless my life and my all I say alle alleluia
Papa shout alleluia mama sing hallelujah say alle alleluia
Broda sing alleluia sister sing alleluia
Say Halle alleluia

Wetin God don do he don do
No man fit stop am (Oshe)

Peace out my people
God bless y'all
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ayomide ajayi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ayomide

Ayomide - Alleluia Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ayomide
Language: English
Length: 3:16
Written by: Ayomide ajayi

Tags:
No tags yet