Pulling my shokoto
And now my thing don dey hard like rokoto
Omoge mi you fit join come tongolo
And now my D hard like a iroko
And na your bobi soft like a pillow
I get money dino
Na only me wey fit know
Anywhere wey you wan go, you know I go follow
Na only badthesoundboy wey dey make her go low (make her go low)
Me I dey want your body all for me
Dangerous you are for me
(Anytime wey you need I'd be ready)
(Anytime wey you want I'd be ready)
Make I pull your pant baby girl if e sure for me
Dangerous you are for me
Your body banging and your booty bouncing
Make them give you chance make you show them how to do the booty call
I dey gbadu this your body baby give me something
Make I tell you say na badthesoundboy wey dey sing
If you make your booty bounce I go give you money
Bam jiggly jiggly make I work it
One shot, two shot
Pick one, pick two
Anytime you call me, girl I'd be there for you
I dey gbadu this your body baby give me something
Make I tell you say na badthesoundboy wey dey sing
Me I never see who do this kind thing
Make I sample this your body
You know your body wants me
Me I think sey I be freaky
But she freaky pass me
Bam bam jiggly wobbly me I no fit breathe
Make you give me dirty style
Wey dey make me come back
Freaky freaky baby girl I like your body contact
One shot, two shots
Girl you take a man down
Rampapapam girl you do me military style