Ladies always trying to give that fake impression
Act like they feel ya vibe beneath it is all deception
They tickle your fancy until you go through recession
Then dey move forward like a pest to the next receptor
Dah wan no mean say dem no collect injection
When d result of the match pops dem start to dey kako
Bawo lose shele start to dey find solution
Then dey start disturbing the innocent ones for money(money money)
Aswear ko funny
You dey play with my emotions I swear ko funny
You dey play with my feelings girl I swear ko funny
You dey play with my emotions I swear ko funny
Ko funny ko funny (yeah yeah)
Girl i dey gbadun ur company (yeah yeah)
Com put ur body all over me
Cos I'm feeling ur moves ima tell u the truth
You dey kill me with ur melody
Baby mo ko eje bi indomie
Say make u com make u follow me
Cos the way u dey play you dey make me dey craze girl
This is not a comedy
Cos u dey mess with my emotion devotion intention impression rub me like a lotion
And then you just be causing Commotion confusion erosion time bomb and explosion
Girl you're all that I ever want no go use me for second
Things wey dey my mind I gat to say yeah yeah yeah yeah
Aswear ko funny
You dey play with my emotions i swear ko funny
You dey play with my feelings girl i swear ko funny
You dey play with my emotions i swear ko funny
Ko funny ko funny (yeah yeah)
Bad girl I swear ko funny
Back in d days u dey call me dummy
Buh ryy nw u dey call me honey
See my gal say u fyn u won chop fill ur Tommy (yh)
Bad gal u fine and u yummy
Ur back side Just dey shack me lyk pami Omo I dey calm down cus u acting funny (yh)
See my Baby u Just acting funny yh
(Say u sexy) bad gal giv it to me next thing
Baby gal I go teach u lesson
Omoge shey ur name nah blessing yh yh
U won chop me like mumu
Baby gal say my love no be fufu
Anything u want I go buy for 2
Baby calm down let's ride (yh yh yh)