Mo'sima Pepper yin bi ata rodo cll dis fine fine gals they want my cuto Omo ologo oyato si omo ologo Egungun lesiri etiri Mariwo Not for children iyeni kolorado Malo puff e ju koma loni choco Owo plenty ninu so'koto Toba be si awoneleyi ooma je blow c wa' lo ni show Ni show Gbedu wey be orijo Wey Eden cook for studio No go ask me say where Willy O Tell them make them gimme road Gimme road I be time bomb ticking next explode Say we badder than them and them know That's why them dey try block the show ch ch Tell them make them run to them papa Men dey street them dey para Everyday hustle for the rabba Them dey claim bad man ratatata Badder than them Badder than them We badder We Badder than them Badder than them We badder Than them we badder than them We badder Than them we badder than them We bad Baddar than falz the bad guy baddar than Inn bad sharp guy Me I no dey send I no be Nice guy Street lawa wa like a tout guy Calm guy Owu no get cash but E brag die Eye weh dey cry dey see die Chicks chop money like meat pie Loud no be food no dey rush guy Meanwhile ScS kill kola my guy why cwon bad cwa baddar Mo fe climb sowon Di ladder Dem dey learn we na master Toba gbemu jewon bi badger To ba gbo ja ogbeni gbese Odaran loma lo sun Lori keke Lemomu ton je elede Otun perun Elete Badder than them Badder than them We badder Badder than them Badder than them We badder Than them we badder than them We badder Than them we badder than them We bad Rugged emcees no dey beg please Waka-wiki down on your two knees Or you get slap with da cool breeze You want test men wey dey smoke trees Wiskolo wiska I be ur papa Go ask Durela men I baddar than acapella No competition when the jaw na the target kill them with the rhyme and we go with the budget I weave over like a boss man Incase you don't know I be the Buzman Out straight from the old skool Mission na to kill leaders of the new skool Badder than them Badder than them We badder We Badder than them Badder than them We badder Than them we badder than them We badder Than them we badder than them We bad