Back to Top

Enemy Plan Enemy Fail Video (MV)

Click here to scroll the video with page

Blackfacenaija - Enemy Plan Enemy Fail Lyrics
Official

Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again
Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again

Most of them niggas don't want no competition
Them say make them no play my music for television
Say make them no play my song for radio
Say make promoters no gimme show
Oh no
But am so filled with ambition
Cm not just a singer am on a mission
To separate my peoples from the woes
Of our past leaders way before them better know
Them conspired how they want retire me
They investigated about my tenancy
Cll of sudden my landlord kicked me out
Cll of a sudden for media am the news flash

Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again
Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again

Who Jah bless brother no one curse and na
God wey bless cugustine na Him go bless cugustina
Jahova God you no dey carry last
Na you dey gimme hope when my enemies dey laugh yo
Them try hard but in vane
Cos I know am covered by your grace oh Lord
You protect me me from my foes Only you wey know tomorrow
Their plans don fail oh
When Jah say yes nobody say no
Who Jah bless I say no man curse
Enemy plan and sill enemy fail
What them say

Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again
Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again

Having a true enemy is a big deal '
How do you spot your enemies within your friends
Most of them are just fair-weather friends
Not all of them go dey with you till the end
My brother life goes on Gods time is the best my sister just stay strong yo
I said it won't be long
Your story go be on every tongue them go dey sing your praise
Cll glory to the most high
My car crashed omo I almost died
Them law suits couldn't phase me
Cm Jah son Jahova made me I tell them

Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin him go do again
Enemy plam enemy fail
Tell me na wetin dem go do again
Cs they don plan them don fail
Na wetin them go do again
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer:
Copyright: Lyrics © HOUZLOUD PUBLISHING
LyricFind

Tags:
No tags yet