Back to Top

Blaq Jerzee - Arizona [Album] Lyrics

Blaq Jerzee - Arizona [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Wiz Kid ]

Iye
Buddy fives times buddy wha wha we no fear again
We re star we are blaze
StarBoy iye
Iye ye ye eh for di London girls
I dey give am to my London girls
Say the vibes kalaku eh
Make me high parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand deja vu eh
Ile ti mo ile ti su eh
Me I never still belleful eh
What a chase I dey pursue
Say na water finer than you eh
Iyeh
I no fit say that

Even when I dey with shorty money dey for my mind
7 a.m. in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss
Even when I dey with shorty money dey for my mind
7 a.m. in the morning me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

I say early mo mo awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye non stopping

I say early mo mo awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye non stopping

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona make way
Legalize marizona easy

When the gbedu drop
When e enter them dey feel am
When e enter them dey feel am
Before the love come dey jo
Before the love come dey show for the cable o
Before the love come dey jo
Before the love come dey show for the area

Say the vibes kalaku eh
Make me high parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand deja vu eh
Ile ti mo ile ti su eh
Me I never still belleful eh
What a chase I dey pursue
Say na water finer than you eh

Even when I dey with shorty Money dey for my mind
7 a.m. in the morning Me I dey for my grind

Early mo mo awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye non stopping

For your informate torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock make them suffocate
Kill them like a rascal like say me I fumigate release
For your informate torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock make them suffocate
Kill them like a rascal like say me I fumigate

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona
Legalize marizona
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: AYODEJI IBRAHIM BALOGUN, ISAIAH OSHORIAMEH OKHUOFU
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Blaq Jerzee

Blaq Jerzee - Arizona [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet