Back to Top

No Go Tire NGT Video (MV)




Performed By: BLEEZZ
Language: English
Length: 2:10
Written by: Michael Chimaobi




BLEEZZ - No Go Tire NGT Lyrics




Am the sudden bright light

Lastborn Bleezz

Coming from Abia down to lagos
I dey pray for good and for favors
Minding my business omo I focus
Inside ghetto there is no love
Bad belle people dey jealous
Me I been dey sleep I don wakeup
I dey find wetin me go fit chop
Swear em no easy for this lagos
But

I no go tire for this hustle
As I dey enter the success
I go make am in bundle
I go make an in bundle

We no go tire for the hustle
As we dey enter the success
We go make am in bundles
We go make an in bundle

Is not easy
Is not easy ooh
No go put all your str£ss all on me ooh
All of us dey push am no be small ooh
We wan rise we no want to dey fall ooh
Pray we go dey alright
All those times we no see food chop and the suffer then all of them na sacrifice
If you never take a step for the goodie life tell me how you go fit pay the price
Shoutout to people wey dey struggle everyday and night just to make sure that they survive
We dey dream big for our little big life

I no go tire for this hustle
As I dey enter the success
I go make am in bundle
I go make am in bundle

We no go tire for the hustle
As we dey enter the success
We go make am in bundles
We go make an in bundle
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Am the sudden bright light

Lastborn Bleezz

Coming from Abia down to lagos
I dey pray for good and for favors
Minding my business omo I focus
Inside ghetto there is no love
Bad belle people dey jealous
Me I been dey sleep I don wakeup
I dey find wetin me go fit chop
Swear em no easy for this lagos
But

I no go tire for this hustle
As I dey enter the success
I go make am in bundle
I go make an in bundle

We no go tire for the hustle
As we dey enter the success
We go make am in bundles
We go make an in bundle

Is not easy
Is not easy ooh
No go put all your str£ss all on me ooh
All of us dey push am no be small ooh
We wan rise we no want to dey fall ooh
Pray we go dey alright
All those times we no see food chop and the suffer then all of them na sacrifice
If you never take a step for the goodie life tell me how you go fit pay the price
Shoutout to people wey dey struggle everyday and night just to make sure that they survive
We dey dream big for our little big life

I no go tire for this hustle
As I dey enter the success
I go make am in bundle
I go make am in bundle

We no go tire for the hustle
As we dey enter the success
We go make am in bundles
We go make an in bundle
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Michael Chimaobi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BLEEZZ

Tags:
No tags yet