Back to Top

Fi Kan We Kan Video (MV)

The song talks about someone demanding to be paid back what they're owed, while also reflecting on how they work hard to avoid being taken advantage of or shamed by others.

The "put one leg in, put one leg out" seems to metaphorically refer to indecisiveness or someone who is not fully committed to anything.
Performed By: Bnxn
Featuring: Rema
Genre(s): Afrobeats
Language: Yoruba
Length: 2:39
Written by: Daniel Benson, Divine Ikubor
Released: October 11th, 2024
Year: 2024
[Correct Info]

Bnxn - Fi Kan We Kan Lyrics
Official

[ Featuring Rema ]

O-Obah
Wah dem a seh?
Wan le mo kun mo le
Fi'kan we'kan nkan (ka le jo), fi'kan we'kan nkan (Fa le to)
Fi'kan we'kan nkan

Oh, as you can see, something wey no dey for me
I no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C

If you don't say that you're for me, it's no guarantee
I no fit say you be my padi
For my money, mo le ka e mo one corner
For my balance, you no straight my guy, you too kana
I enter small yawa for your matter
You dey owe me, you wan dey come

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (you wan dey)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan (why you wan dey?)

Fi'kan we'kan nkan, fi'kan we'kan nkan

Pay me my money, make I ball small
Stop all the long talk, I no dey forum
Me I wan sungbalaga with my day ones, my day ones
I no fit let my enemies shame me gan
Na why me I no dey rest, I always dey work
Coward, if I say I wan lazy gan
I go pick money before I pick my babe call
Because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
If I fall, omo, make I bend
Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
Stand fit before I change my color, color
I dey talk, you dey talk, shut up
Me wey be werey, I no be bolo
Shebi, you be mama Ebo? l'm fed up, uh

You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan), fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'-uh)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (ayy, yeah), fi'kan we'kan nkan (baby mama, oh)
Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan nkan) Fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan)
You wan dey fi'kan we'kan nkan (Fi'kan we'kan nkan), fi'kan we'kan nkan (mm-mm)
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

O-Obah
What are they saying?
One hand down, one hand up
Put one leg in, put one leg out (let's dance), put one leg in (feel the rhythm)
Put one leg in

Oh, as you can see, there's something that's not for me
I can't put my mind on you, see, unless it's money that will make me feel good like vitamin C

If you don't say you're with me, there's no guarantee
I can't say you're my close friend
For my money, I'll put you in a corner
For my balance, you're not straight, my guy, you're too sneaky
I got into a little trouble because of you
You owe me, yet you still want to come around

Put one leg in, put one leg out (you want to)

Put one leg in, put one leg out (why do you want to?)

Put one leg in, put one leg out

Pay me my money so I can enjoy a little
Stop all the long talks, I'm not part of that
I want to have fun with my day ones, my true friends
I can't let my enemies shame me
That's why I don't rest, I'm always working
Coward, even if I say I want to be lazy
I'll pick money over picking my girlfriend's call
Because it stops nonsense, you're hating on me—how's that going?
If I fall, let me rise again
You have fake dreadlocks, but you're giving me advice on patience—does that make sense?
Stay firm before I change my attitude
I'm talking, you're talking—shut up
I'm crazy, but I'm not a fool
Are you the mother of Ebo? I'm fed up, uh

You want to put one leg in (put one), put one leg out (put one, uh)
You want to put one leg in (ayy, yeah), put one leg out (baby mama, oh)
Why do you want to put one leg in? (Put one leg in) Put one leg out (put one leg out)
You want to put one leg in (put one leg in), put one leg out (mm-mm)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Yoruba

English

Writer: Daniel Benson, Divine Ikubor
Copyright: Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Bnxn

Tags:
No tags yet