Back to Top

Burna Boy - 20 10 20 Lyrics

theme

Burna Boy - 20 10 20 Lyrics
Official

(The ELEMENTS)
(Oh Dj play that again)

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let's talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem
Everyone stay down, stay down, stay down
(Let the boy, let the boy get off the light)
How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed

Twentieth of October 2020
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Damini Ebunoluwa Ogulu, Gaetan Henoc Florentin Ifonge, Keven Wolfsohn, Paul Bogumil Goller
Copyright: Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
LyricFind

Back to: Burna Boy

Burna Boy 20 10 20 Video

Tags:
No tags yet