Back to Top

Burna Boy - Way Too Big Lyrics

theme

Burna Boy - Way Too Big Lyrics
Official

I dey tell you my guy, you know my style
E no be Jazz, them dey sell am for eBay
If you say you get mind and you wanna try
You go go die, iberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combine, shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough? Who do it like me?
Make una phone my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight

Because I'm way too big
Way too big to be f*cking with you
To be f*cking with you, mmh
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
F*cking with you, mmh
'Cause I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)

Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything dem talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan 'cause I'm unruly
Beat my case 'cause of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of
The Nigerian music

(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)

(Hey)

Na your problem
I done tell say na your problem
You just mad because I'm poppin'
Na your problem

Say, na your problem

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Isaac Utere, Mike Dean, Timothy Z. Mosley
Copyright: Lyrics © Universal Music Publishing Group, Anthem Entertainment, Warner Chappell Music, Inc.
LyricFind

Back to: Burna Boy

Burna Boy Way Too Big Video

Tags:
No tags yet