Tell me who wey dey this world
Wey no need God o
And show me who wey dey this world
Wey sabi bless himself o
Cos whatever I do
Wherever I go
Whoever I be o
Na baba God hand
And by His Grace o
I make my boast o
His hand is not too short
I'm always on His mind
He's always by my side o
Without Him there's no me
And my life is incomplete
He's always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Na person wey no sabi God o
No go give am praise o
This same person wey no sabi God
No fit see Him work o (e no go fit ee)
Cos whatever I do
Wherever I go
Oluwa is involved (see as you stand gidi gba for my matter matter e)
No matter the challenge o
Or how e take dey hard o
I no fit fail o
He gets all the glory
And every victory
He's always by my side o
Without there's no me
And my life is incomplete
He's always by my side o
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by side
Always by my side
Cos He's always by my side
Always by my side o
Cos He's always by side
Always by my side
He is always by my side