Back to Top

Rendezvous: Nigerian Pidgin Video (MV)

Performed By: Chaerin Kim
Language: English
Length: 4:39
Written by: CHAERIN KIM

Chaerin Kim - Rendezvous: Nigerian Pidgin Lyrics

I dey pursue you comot
I been dey keep you for inside my heart
E hard, dey painful
I dey pursue you comot
I been love you, come wait for you, now I go allow you make you waka
Na yesterday I been meet you
You dey in side my dreams, you waka come play play and cry for your eyes come dey wonder
You been love me You ever get am for mind to waka
You been dey wait? I been want stay tight with you. Abeg no allow make I waka
I no sure say you remember me. You carry all my love. No wahala, if you no sabi
I dey dream of happiness,pursue sorrow wey dey comot dey make my joy complete
You dey love me because say you see am, I love you well well
I go protect you everyday, I no go ever allow you waka comot my precious, my love
Abey talk say we go dey forever only trust me .hold me tight for hand no gree make our hands untie again
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

I dey pursue you comot
I been dey keep you for inside my heart
E hard, dey painful
I dey pursue you comot
I been love you, come wait for you, now I go allow you make you waka
Na yesterday I been meet you
You dey in side my dreams, you waka come play play and cry for your eyes come dey wonder
You been love me You ever get am for mind to waka
You been dey wait? I been want stay tight with you. Abeg no allow make I waka
I no sure say you remember me. You carry all my love. No wahala, if you no sabi
I dey dream of happiness,pursue sorrow wey dey comot dey make my joy complete
You dey love me because say you see am, I love you well well
I go protect you everyday, I no go ever allow you waka comot my precious, my love
Abey talk say we go dey forever only trust me .hold me tight for hand no gree make our hands untie again
[ Correct these Lyrics ]
Writer: CHAERIN KIM
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Back to: Chaerin Kim

Tags:
No tags yet