Back to Top

Chardson - NICE NOW Lyrics



Chardson - NICE NOW Lyrics




You say what I mean?
Listen to me as I dey explain
To you
Oya see wetin dey bother me
Why's rich lifestyle so hard to maintain?
Hmmm

E go do you like something
Something wey dey move body
Something to make you jolly
Something wey dey totori ni
I swear I no fit lie
I really want to try this
I don't mean to detroy this
No, I don't want to spoil this thing

Me I for like party
With all of my guys
Pelu awon fine girls wey get bakasi
Tobi bi Don Jazzy
L'ale yi ma la e pa
I go like party
I no go do bad thing
I go do my best not to offend popsi
Not to defy mumcy
Only a night out

I need to look nice now
Nice now, nice now
Nice now, nice now
You never wise reach come sit down
Come sit down, come sit down
Come sit down, come sit down

Calm
Calm your nerves, calm your soul
Calm your body, take it slow
Own your peace and take control
I don't need any alarm
Na pesin wey dey sleep no dey wake
No be say I know the way
But, you and I are not the same

Make I tell you the kind of life me I wanna live
Catching people by surprise, sneaky life a thief
Get money get wife still they won't believe am
Shocking all them other guys wey no get liver
Street them no get joy them no get peace
Poor life be like a disease
Glory to jah I am not deceased
I happy say my heart never cease

I for like party
With all of my guys
Pelu awon fine girls wey get bakasi
Tobi bi Don Jazzy
L'ale yi ma la e pa
I go like party
I no go do bad thing
I go do my best not to offend popsi
Not to defy mumcy
Only a night out

I need to look nice now
Nice now, nice now
Nice now, nice now
You never wise reach come sit down
Come sit down, come sit down
Come sit down, come sit down
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




You say what I mean?
Listen to me as I dey explain
To you
Oya see wetin dey bother me
Why's rich lifestyle so hard to maintain?
Hmmm

E go do you like something
Something wey dey move body
Something to make you jolly
Something wey dey totori ni
I swear I no fit lie
I really want to try this
I don't mean to detroy this
No, I don't want to spoil this thing

Me I for like party
With all of my guys
Pelu awon fine girls wey get bakasi
Tobi bi Don Jazzy
L'ale yi ma la e pa
I go like party
I no go do bad thing
I go do my best not to offend popsi
Not to defy mumcy
Only a night out

I need to look nice now
Nice now, nice now
Nice now, nice now
You never wise reach come sit down
Come sit down, come sit down
Come sit down, come sit down

Calm
Calm your nerves, calm your soul
Calm your body, take it slow
Own your peace and take control
I don't need any alarm
Na pesin wey dey sleep no dey wake
No be say I know the way
But, you and I are not the same

Make I tell you the kind of life me I wanna live
Catching people by surprise, sneaky life a thief
Get money get wife still they won't believe am
Shocking all them other guys wey no get liver
Street them no get joy them no get peace
Poor life be like a disease
Glory to jah I am not deceased
I happy say my heart never cease

I for like party
With all of my guys
Pelu awon fine girls wey get bakasi
Tobi bi Don Jazzy
L'ale yi ma la e pa
I go like party
I no go do bad thing
I go do my best not to offend popsi
Not to defy mumcy
Only a night out

I need to look nice now
Nice now, nice now
Nice now, nice now
You never wise reach come sit down
Come sit down, come sit down
Come sit down, come sit down
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Richard
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Chardson



Chardson - NICE NOW Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Chardson
Language: English
Length: 2:49
Written by: Emmanuel Richard

Tags:
No tags yet