Iye iye
I dey chasing my paper
Charger charger yeah yeah
I dey chasing my paper eh
Chasing my mulla
I been on the road all day I'm chasing mulla
Man gats hustle everyday to get this good life
I wan buy benz this year me I wan shenk them uber
I keep it all on god I just dey chase this good life
Oh no
Na money dey ginger me
Update trigger me
London to paris
Na wetin dey hungry me
Na money dey ginger me
Update trigger me
London to paris
Na wetin dey hungry me
Aayi yaa
Eh eh eh eh
Nwanne biko gba mbo ka ikpata ego oburugodunu obere ego
Ayiii
Aayi yaa
Eh eh eh eh
Nwanne biko gba mbo ka ikpata ego oburugodunu obere ego
Yoo cause i hustle till the sun down
Bu the reason nji felu banye uptown
Na person wey get money go fit burst out
For any matter once e enter e go calm down
Nwannem there's nothing plenty money can't buy
Na obu na ijiro ego na odika igalu exile
Biko gbanu mbo ka ibute akpa di very large
Ka oghalu idi ka ibialu Igwuli egwu na motor park kpomkwem
Like i steady working adimafudigi you can't be calling me niggy ma oburu na onwero Ife inweru to dey show
Cause amamu Ife nfuru na gidi fa melu m Ife no pity n'ife melu fa me no fit to decode
Even ma ndi afu ikpolu your Jiggy fa ga emegi ezigbo dirty ma je si na azu gonye asa gi phone
Ifu di reason i ga eji we kuni welu kita chuba money makana okogi na aka oga adi gi woo
Oh no
Na money dey ginger me
Update trigger me
London to paris
Na wetin dey hungry me
Na money dey ginger me
Update trigger me
London to paris
Na wetin dey hungry me
Aayi yaa
Eh eh eh eh
Nwanne biko gba mbo ka ikpata ego oburugodunu obere ego
Ayiii
Aayi yaa
Eh eh eh eh
Nwanne biko gba mbo ka ikpata ego oburugodunu obere ego
Possi ginger me
Otis ginger me
Tyga ginger me
Faco ginger me
Acha acha
Igbo
Make i light my igbo