What is a blessing
A blessing is a woman who owns a restaurant
In the Ndikoka local government of Anambra state
Who is highly favored by God
And works very hard sometimes a blessing unto others
Be a blessing
But the question is
Are you a blessing or are you a complete unadulterated waste
Iyo iyo ah iyo
Iyo iyo ah iyo
Iyo iyo ah iyo
Iyo iyo ah iyo
My sister look at me o
Blessing dey follow me o
Anywhere I go o blessing dey follow me o
E dey do me like film o
Blessing dey follow me o
Eyokokoko ko blessing dey follow me o
Anything I touch akanchawa chawa akanchawa chawa
Enemies if dem like may
Make dem sawa sawa make dem sawa sawa
The God wey I serve o too much power power
Too much power power
He put me on top the highest tower tower
Highest tower tower
My brother can't you see say blessing dey follow me o
Eyokokoko ko blessing dey follow me o
Blessing dey follow me o
Eyokokoko ko blessing dey follow me o
If no be for God tell me where I for dey o
Sinte lomoma simobulu jebe ooo
I have seen so much in life oooo
L can't even complain ooo
But still you bless me bless me
Never leave me for shame ooo
Emana if say man be God tell me wetin l for do dem for don gbalagam
Umu uwa ka gi kpa ta
Anum ema na a ema na kpala kum
Aku kana chu and kpata kum
Abulumonu eriwe kum
Olise bine enugwe agozi kwum
Nwa le le le everything you like am na so e go dey
L say my work e go payyy
My sister look at me ooo blessing dey follow me oooo
Anywhere l go blessing dey follow me oooo
E dey do me like film oo blessing dey follow me ooo
Eyokokoko ko ko blessing dey follow me oooo
Anything l touch akanchawa chawa akanchawa chawa
Enemies if dem like may
Make dem sawa sawa make dem sawa sawa
The God wey l serve oo too
Serious power power too much power power
E put me on top the highest tower tower highest tower
My brother can't you see say
Blessing dey follow me ooo shine your eyes
Eyokokoko ko blessing dey follow me oooo
Elekun see blessing dey follow me ooo
Iye wale blessing dey follow me oo iye
Arabaribiti eh en aribirabata
Atere kari aye kari aye gbo gbo kpate eh
Since l be counting my blessing 1 2 3
My life don dey easy like a b d eh
Everywhere l go blessing follow me eh
Things dey work out for me am not burning candle
Kuta tor mor le kosi le ooo oti do ko li re
My brother can't you see say blessing dey follow me ooo
Eyokokoko ko blessing dey follow me ooo
E dey do me like film ooo blessing dey follow me ooo
Eyokokoko ko blessing dey follow me ooo