Back to Top

Chuvano - Chuvanorians Anthem Lyrics



Chuvano - Chuvanorians Anthem Lyrics




Jah Rastafari
Just wanted to update you that
South Africa is jamming to Guarantee Dey
Chuvano
Ye!
I no know wetin love be
Na these people show me
(Ye ye ye)
I no know wetin love be
Until these people show me
(Ye)
Who talk say ordinary no fit get e luck
(Na who)
Who talk say because say I come from slum
Say I no go fit to reach e top
(Who talk so)
Thunder go fire that person oh!
(Eh yeah)
Everything I get today na God
(Chineke)
E No be say na power
No be say na blood
(At all no be blood oh)
Grace is big enough oh
(E big oh)
My Grace is big enough
Tiny boy with a mighty God
Everything I get today na God
My Grace is big enough oh oh
My Grace is big enough
(Eh)
I no know wetin love be
(I been no know oh)
(I been no know oh)
(Oh oh)
Na these people show me
(Every one of you, Every, Every one of you)
(Ye....yeah)
I no know wetin love be
(I call them family, even though dem be fans oh oh)
Until these people show me
(Everybody say, every everybody say)
Thank you very much
You're welcome to my EP
This is just a Half of me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Jah Rastafari
Just wanted to update you that
South Africa is jamming to Guarantee Dey
Chuvano
Ye!
I no know wetin love be
Na these people show me
(Ye ye ye)
I no know wetin love be
Until these people show me
(Ye)
Who talk say ordinary no fit get e luck
(Na who)
Who talk say because say I come from slum
Say I no go fit to reach e top
(Who talk so)
Thunder go fire that person oh!
(Eh yeah)
Everything I get today na God
(Chineke)
E No be say na power
No be say na blood
(At all no be blood oh)
Grace is big enough oh
(E big oh)
My Grace is big enough
Tiny boy with a mighty God
Everything I get today na God
My Grace is big enough oh oh
My Grace is big enough
(Eh)
I no know wetin love be
(I been no know oh)
(I been no know oh)
(Oh oh)
Na these people show me
(Every one of you, Every, Every one of you)
(Ye....yeah)
I no know wetin love be
(I call them family, even though dem be fans oh oh)
Until these people show me
(Everybody say, every everybody say)
Thank you very much
You're welcome to my EP
This is just a Half of me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: chukwuneku otuya valentino, Graham D
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Chuvano



Chuvano - Chuvanorians Anthem Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet