Back to Top

CKay - Isabella [Album] Lyrics

CKay - Isabella [Album] Lyrics
Official

Yeah man yeah man
Onyeoma hmmm

Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face my face light up
I swear to God

Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n'ölü with handcuff onyeoma

Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love
Could it be lust or could it be true love

Isabella o Isabella o hmm hmm
Tinini tanana o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala o

Isabella o Isabella o hmm hmm
Causing wahala o
Isabella o Isabella o hmm hmm
Machala machala onyeoma

Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe hmmm sample ekwe

I meet her for Lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I'll write you love letters I can be deep
And I can be your Mr romantic
Your Mr wetin Mr romantic

Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stom o

Hmmm mekwe hmmm sample ekwe CKay
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chukwuka Ekweani
Copyright: Lyrics © Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: CKay

CKay - Isabella [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: CKay
Length: 3:04
Written by: Chukwuka Ekweani

Tags:
No tags yet