Man di pullup for street na with Trigger
Inside ma nicker i pam dagger
Ya bar dem weak no di whisper
Abeg you ya comment section flatter
Don't play the mandem sicker
Check ma face, serious for di matter
I keep a Hus on ma Burna
Undercover my cloak and Dagger . You gather ? U ustand
As clock di tik man di tok
No time, Time di burn like na zaza
As call di pick man di drop
Cheat code flop for inside di ma panzer
I get grinder no be blender
I di bridge life & death like a coma
I di worry sometime, jiga
Know how to treat woman on ma mama
Put music first, before myself
I no first needam, na tin weh I deserve
Come from the west , pass all ma tests
Man na patron , no be maneuve
U di hear thirst weh di boil for ma chest
Voice dry, dongho no dey reserve
No laugh with we , not a threat
Bars got Au gold reserve
Likkle man there tryna act tough
Belly grums you ain't eaten enough
This puff gon leave you with a cough
Think twice before go playing rough
Light a spark but i set it off
Chop cupcake weh i no be cop
Got transition than tiktok
Waka na mer road, no shortcut
Strictly, this is therapy
Get sober & face your reality
Mans enemy, is mans frenemy
Might go berserk cause a catastrophe