Wave Zaddy ayaayaaa
Hook
Ope oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta
Ope oh! Karashika
She dey waka waka
With her baka na bazooka
I no dey talk wetin pass me
I no go let another pass me by
E get the things wey she Dey do me (yeah yeah)
Wetin you give me, me I can't deny
I don dey sight am from a long distance
I don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn)
Omo her bobby don dey make me glance
You know say love I get no fit slack
Ope oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta
Ope oh! Karashika
She dey waka waka
With her baka na bazooka
Overseas from coast to coast
Me I dey chase the kele
But she like to post me
Wey be say I suppose don close the case
But if I lose the kele e go be like Jonzing
I know say she go come back oh
Cos her matter must come back
And the girl give me something
I go set the compass oo
She go sign up like a contract
Cos I know say she whine me
Me I no Dey hear word oo
And the kele no Dey fear God
Me I don konji
Me I don konji
Me I don counter
Me I don mount
Me I don set
Me I don set am
Me I don set compass
I no dey talk wetin pass me
I no go let another pass me by
E get the things wey she Dey do me (yeah yeah)
Wetin you give me, me I can't deny
I don dey sight am from a long distance
I don dey beg am make she give me chance (ahnn ahnn)
Omo her bobby don dey make me glance
You know say love I get no fit slack
Ope oh! Karashika
Waka waka from Kalakuta
Ope oh! Karashika
She dey waka waka
With her baka na bazooka