Who chop today go hungry tomorrow
Hungry tomorrow
Smile on my face to hide all the sorrow
Hide all the sorrow
Eye wey dey cry still dey see road
Hate full their chest what a big load
All these voices in my head
They are wild, they are fierce
Omo watin dey sup
All these voices on the street
They are armed with despair
Omo watin be this
All these voices in my head
They are wild, they are feirce
Omo watin dey sup
All these voices on the street
They are armed with despair
Omo watin be this
I nor dey fear
Cause I bank on grace o
I dey on gear
Dem dey throw their shades
Oil dey my head
Me i fresh like bread oh
Bring tools for the boy
Make it cook
All the buzz oh
Who chop today
Go hungry tomorrow
Smile on my face
To hide all the sorrow
Eye wey dey cry still dey see road
Hate full their chest what a big load
O, oh, o, o oh
O, oh, o, o oh
O, oh, o, o oh
O, oh, o, o oh
Today na John, tomorrow na Zino
The blessing go reach every body amigo
Levitating, them be hating
I be kinging them be slaving
On jah I stand, me no send all their plots o