Ah loni Repete
Gbe body Gbe body
Loni Repete
Baby give me plenty love
Loni repete (loni repete)
Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete (loni repete)
I don shayo shayo for your love
Loni repete (loni repete)
Oya Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete (loni repete)
I like it, I like it, you know I like, it
I like it)
This your love dey sweet Omo Shalewa
Do me like juju say I don dey maga
Girl you know say you dey make me Highrey
Kilamiti kilamiti highrey
One time for the boy wey sabi
I Say na two time for the girlwey know the thing
Say I can't shout lekelow sha lo se Beat
He go enter say I go enter ehh
Omo o loving you everyday
Omo baby mi no delay
Omo o loving you everyday
Omo baby mi no delay
(No delay)
Baby give me plenty love
Loni repete (loni repete)
Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete(loni repete)
I don shayo shayo for your love
Loni repete (loni repete)
Oya Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete(loni repete)
I like it, I like it, you know I like, it
I like it)
O korin bi palito
O korin bi palito
Girl make I take you down to Soweto
If you dey with me you no go regret o
Turn your light down low
Turn your light down low
E be your love wey dey catch my eye
E be your love wey dey turn me on
Ehe Omo o loving you everyday
Omo baby mi no delay
Omo o loving you everyday
Omo baby mi no delay
(No delay)
Baby give me plenty love
Loni repete (loni repete)
Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete (loni repete)
I don shayo shayo for your love
Loni repete (loni repete)
Oya Pemi loruko kode fam niruigbon
Loni repete (loni repete)
I like it, I like it, you know I like, it
I like it)
Gbe body Gbe body
Loni Repete