Back to Top

Diplenti - Looseguard Lyrics



Diplenti - Looseguard Lyrics




Ahnn ahnnnnn ahnn
Ahnn ahnnnn ahnn
I be diplenti

Any time that I wake
I go down on my knees and I pray
I'm grateful for life and I'm grateful to see another day
Look in the mirror see my face
Na me know wetin I face
All the things that I've been through, No be lie
Fit make man dey craze
Man I'm running my race at my pace
But I told them, give me space
Eni to ba beh, e go collect
And I go put them for their place
No one is a saint
But e no mean say make you hate
Cos I dey do like this, you dey do like this
E no mean say we be mate
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me, follow me go

Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard
Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard ohhh
Oh Ah , brother so make you no loose guard o
Yeee ahnn ahnn make you no loose guard
Oh Ah , sister so make you no loose guard o
Yeee ahnn ahnn make you no loose guard

Say I've been pushing p
Doing my thing , lowkey
But nobody notice
Say It's not funny
If you're not making money
I hope you know this
Or you go explain explain explain tire no evidence
Or you go explain explain explain tire
Or you go explain explain explain tire
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me , follow me go

Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ahnn ahnnnnn ahnn
Ahnn ahnnnn ahnn
I be diplenti

Any time that I wake
I go down on my knees and I pray
I'm grateful for life and I'm grateful to see another day
Look in the mirror see my face
Na me know wetin I face
All the things that I've been through, No be lie
Fit make man dey craze
Man I'm running my race at my pace
But I told them, give me space
Eni to ba beh, e go collect
And I go put them for their place
No one is a saint
But e no mean say make you hate
Cos I dey do like this, you dey do like this
E no mean say we be mate
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me, follow me go

Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard
Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard ohhh
Oh Ah , brother so make you no loose guard o
Yeee ahnn ahnn make you no loose guard
Oh Ah , sister so make you no loose guard o
Yeee ahnn ahnn make you no loose guard

Say I've been pushing p
Doing my thing , lowkey
But nobody notice
Say It's not funny
If you're not making money
I hope you know this
Or you go explain explain explain tire no evidence
Or you go explain explain explain tire
Or you go explain explain explain tire
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me
Say talorimi
When I dey grind talorimi
When all my guys no dey reason me
When all the ladies no dey follow me , follow me go

Person wey promise you One dollar
Fit later disappoint you
Ori mo eni to ma la
So Make you no loose guard
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oladipupo Emmanuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Diplenti



Diplenti - Looseguard Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Diplenti
Language: English
Length: 2:59
Written by: Oladipupo Emmanuel

Tags:
No tags yet