I Dey thank God when I wake up
Cuz everyday na the chance for another favor
So I go carry my leg
I go find the paper
I say I go carry my leg
I go hustle for the paper
Plenty people go Dey follow me
With plenty money,
Power bike na Efele I go pack my
Money,
Every day Boys go wire
Announcement everybody gather
Moral is getting higher
I get energy, mi o sun para
Ori mi sogbo o, Ah ah ah
Eda mi Masun, Eh eh eh
I no wan borrow pose o, Laye mi o
Gbere komi o, Shilekun Ayo o
For this life, person go shine
Na above the sky
Wey I wan Dey fly
Wey I wan Dey fly
I Dey send nobody
No problem, I gat no worries
Cuz for this life na turn by turn o
And I go build my name gradually
Lordy have mercy
When I come to collect my property
So My life e go better
Plenty kpa for my mother o
Ori mi sogbo o, Ah ah ah
Eda mi Masun, Eh eh eh
I no wan borrow pose o, Laye mi o
Gbere komi o, Shilekun Ayo o
For this life, person go shine
Na above the sky
Wey I wan Dey fly
Wey I wan Dey fly
Push push on the beat o
Obi Cubana shinning
Alakija is shining
Jowi Zaza is shining
Cubana chief priest is shinning
Dadashnami, l
Oluwakuwait o
We are shinning
Donjazzy is shinning
DNA sef shinning