Back to Top

Don Tizz - VERIFIED (feat. P Mann) Lyrics

Don Tizz - VERIFIED (feat. P Mann) Lyrics
Official

If I pull up make the party scatter
Girls yapa for my dm I no know who to answer
Haters dey hate nah success be payback
I dey chase my dream I still dey chase the bag o
Verified bad boy
Life of the party
Number one bad boy
Won le won ba ti
Verified bad boy
Life of the party
Number one bad boy
Won le won ba ti Won le won ba ti
Ton ba be ju Ton ba le
Kon ma beru I'm on my way
You better rest your shoulder case
Dem call me international cake o
I'm getting money baby sho ma tele mi lo o
Lo o lo o
E don tey wey I dey sing gbedu
I swear to God you go hear gbedu
Gbedu ti wole you go wear your shoe
Oluwa Burna gbese fun
Me I dey like the sure body
And I go like make we gum body
You know me you know somebody (somebody)

Na money be new grammar mama
Owo ni mo fe ma pa pa pa
Shout out to those that got my back
We no get too much but we dey survive o
Attention to my fam
Turn up the volume and vibe
Mo n pidan Abracadabra
Alhamdulilah

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Pelumi Emmanuel, Olatunde Shittu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Don Tizz

Don Tizz - VERIFIED (feat. P Mann) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Don Tizz
Language: English
Length: 2:49
Written by: Pelumi Emmanuel, Olatunde Shittu

Tags:
No tags yet