Said, "the time is coming"
Time has come
Just coming in like Yessir
Man talk down get pressed out
Real Guerilla ting like yessir, yessir, yessir
D'People wey dey sing like yessir
Military ting like yessir
Make you get the most, no lesser - Yessir
On Emmanuel, man no lie
If man talk down, then the man go off
It's mando, man know ya mandem rass
Can't out-maneuver when man know all
But you can leave your man doe girl
Cop Nando's, pray every day & night
I dey read Bible I dey read Quran
By God's grace and Inshallah
Sheiki shake e kick kick make e step down
Buhari from a distance send projectile
D'Shai Danny
Go raise the Red flag, everyday sin many ting I confess now
D'Shai Danny, Okay Annie
Kebulan Natty bangdadem Dready
Cah mi nuh stress no Babylon police
Dem try arrest me, then dem ah rest in peace
Just coming in like Yessir
Man talk down get pressed out
Real Guerilla ting like yessir, yessir, yessir
D'People wey dey sing like yessir
Military ting like yessir
Make you get the most, no lesser - Yessir
Don't let dem man there in my yard (ah!)
Dem man can't get far
Trap both coasts just to keep balance
Still no dey check balance
Back from London
D trap phone jumpin
Why did you make assumptions??
D'Shai just shut down customs
With a bag full of Banana Bandits
I step in Vivendii in essence
And these are the best tings
See dis one not your shakara would be investing
(No balenciaga)
Make I collect my blessing
(Don't wear no prada)
It come free with the .38 Special
Two-door Mission,
Food and
Liquor
Come puttee hand up
THIS IS A STICK-UP!
Glory, Miracle for my eyes
The way the nyash na water come to whine, to whine
You don't know me, red hair shawty
No get soul, e dey ginger my body
It dey calm my mind
Still dey give me heart attack ahhh
Just coming in like Yessir
Man talk down get pressed out
Real Guerilla ting like yessir, yessir, yessir
D'People wey dey sing like yessir
Military ting like yessir
Make you get the most, no lesser - Yessir
Don't let dem man there in my yard (ah!)
Dem man can't get far
Trap both coasts just to keep balance
Still no dey check balance