Back to Top

Eddiishaban - CRAZE' Lyrics



Eddiishaban - CRAZE' Lyrics
Official




Yea'
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
Ayee
Owo ti dè everyday be like say na holiday
Awon temi jaye lor ma lor farawe
All about about the money boy I can't miss a pay
9 to 5 or na wire I must get paid
Girls screaming we wanna party like I'm rema
Made a list, cross the goals like cole palmer
Verified all proper you know the format
Pretty ladies get the lo then they enroute
More shots
Non stop
Gun shots
This your body wan dey make me cautious
All night party with your bum shorts
Fine fine kele plenty options
Sae if you no dey talk e money no go call me o
I'm with some niggas in a band wey no go dull me o
Owo dè yapa ninu bank sae we go fall in o
We just Dey give them cough cough like we pollen
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
We don dey flex money, no be biceps
You don dey too talk, no mindset
For the dance floor she getti dance steps
She fine like cardi b, I be her offset
She don dey feel the boy she wan dey confess
We out all night till the sun sets
Oh girl you too fine in your sundress
You make me wan dey kriss-cross
You make me wan dey turn craze
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Yea'
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
Ayee
Owo ti dè everyday be like say na holiday
Awon temi jaye lor ma lor farawe
All about about the money boy I can't miss a pay
9 to 5 or na wire I must get paid
Girls screaming we wanna party like I'm rema
Made a list, cross the goals like cole palmer
Verified all proper you know the format
Pretty ladies get the lo then they enroute
More shots
Non stop
Gun shots
This your body wan dey make me cautious
All night party with your bum shorts
Fine fine kele plenty options
Sae if you no dey talk e money no go call me o
I'm with some niggas in a band wey no go dull me o
Owo dè yapa ninu bank sae we go fall in o
We just Dey give them cough cough like we pollen
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
We don dey flex money, no be biceps
You don dey too talk, no mindset
For the dance floor she getti dance steps
She fine like cardi b, I be her offset
She don dey feel the boy she wan dey confess
We out all night till the sun sets
Oh girl you too fine in your sundress
You make me wan dey kriss-cross
You make me wan dey turn craze
Monday
Tuesday
Wednesday
Thursday
Friday
Even onna Sunday we go turn craze
Me and all my niggas just dey pop ace
Money o
Kudi o
Ibadi yen kpor wa bami jor
And if sabi whine I go spend my doe
Spend my doe o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Edison Aliu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Eddiishaban



Eddiishaban - CRAZE' Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Eddiishaban
Language: English
Length: 2:24
Written by: Edison Aliu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet